Текст песни Styl-Plus - Only God

Просмотров: 6 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Styl-Plus - Only God, а также перевод песни и видео или клип.

Ahah let's go
Ah eh ah
Ah eh ah
Ah eh ah
Yes o (Ewooo eh)
Style Plus io (Ewooo eh)
Mekoyo (Ewooo eh)
We don come again io (Ewooo eh)
Trust in God ehh
Believe in God ehh
Trust in God ehh
Omo believe in God ehh
Na only God know who go make money o (Na only God know na only God know)
Na only God where you dey pain body o (Na only God know na only God know)
E know when you dey suffer (Ewooo eh)
E know when you go hammer (Ewooo eh)
Anything wey you get make you thank God o (Ewooo eh)
Anything wey you want make you ask God o (Ewooo eh)
My people take heart io
We know say sometimes e dey hard io
Weather you dey Naija or overseas io
We know say to survive no easy ooo
Some people wan go school io
But dem no get money
Dem dey road di suffer
People wey go school io
Wey suppose get money
Follow dey road di rough am
But if you believe in papa God io
Job and money go soon come io
You go stop to dey cry and start to laugh io
In God's time cuz na only God know
Na only God know who go make money o (Na only God know na only God know)
Na only God where you u di make money o (Na only God know na only God know)
E know when you dey suffer (Ewooo eh)
E know when you go hammer (Ewooo eh)
Anything wey you get make you thank God o (Ewooo eh)
Anything wey you want make you ask God o (Ewooo eh)
My people make wona hear me o
Cuz the way wona dey do e don dey fear me o
You dey see the money wey ya brother get io
You come dey jealous di shokoto and shert io
Some people wan confuse you o
You go see their money
Come start to hustle
No allow dem use you o
Dem go play you cornie
Come start to curse you
But if you believe in papa God io
Bad bad people dem go all run io
You go stop to hustle and start to bubble o
In God's time cuz na only God know
Na only God know who go make money o (Na only God know na only God know)
Na only God where you dey pain body o (Na only God know na only God know)
E know when you dey suffer (Ewooo eh)
E know when you go hammer (Ewooo eh)
Anything wey you get make you thank God o (Ewooo eh)
Anything wey you want make you ask God o (Ewooo eh)
Eyooo eh
If you believe in God eh (Eyooo eh)
Follow me sing eh (Eyooo eh)
Everybody come sing along eh (Eyooo eh ohoo)
Trust in God ehh
Believe in God ehh
Trust in God ehh
Omo believe in God ehh
I know what's going on in your mind
You think you're running out of time
Your friend's got a house and a flashy car
You feel you're so so far behind
But as the bees di produce their honey eh
Na so you go make your money eh
And if you trust in God
Omo he will take you to the top
Omo celebrate and dance io
Don't let anybody change you oo
Na only God dey tey ticket io
Cuz na only God know
Na only God know who go make money o (Na only God know na only God know)
Na only God where you dey pain body o (Na only God know na only God know)
E know when you dey suffer (Ewooo eh)
E know when you go hammer (Ewooo eh)
Anything wey you get make you thank God o (Ewooo eh)
Anything wey you want make you ask God o (Ewooo eh)
Anything wey you get make you thank God o (Ewooo eh)
Anything wey you want make you ask God o (Ewooo eh)
Ewo eyo (Ewooo eh)
Ewo ooo (Ewooo eh)
Ewo eyo e (Ewooo eh)
Ewooo (Ewooo eh)
Na only God know (Ewooo eh)
Na him dey give job io (Ewooo eh)
And dey give money o (Ewooo eh)
Give you wife and give pikin (Ewooo eh)
And give beta husband o (Ewooo eh)
Follow me thank God oo
For Style Plus io
Baba God don do am oo ewooo eh

Ахах, поехали
Ах ах ах
Ах ах ах
Ах ах ах
Да о (Эууу да)
Style Plus io (Эууу да)
Мекойо (Эууу, а)
Мы больше не приходим, ио (Эууу, да)
Доверься Богу, ага
Верь в Бога, ага
Доверься Богу, ага
Омо верь в Бога, ага
Только Бог знает, кто пойдет зарабатывать деньги (Только Бог знает, только Бог знает)
Только Бог, где ты причиняешь боль телу (Только Бог знает, только Бог знает)
Я знаю, когда ты страдаешь (Эууу, да)
Я знаю, когда ты ударишься (Эууу, да)
Все, что ты получаешь, заставляет тебя благодарить Бога (Эууу, да)
Все, что вы хотите, заставит вас спросить Бога (Эууу, да)
Мои люди мужественны ио
Мы знаем, что иногда говорят, что это тяжело.
Погода у тебя в Найдже или за границей.
Мы знаем, что выжить нелегко, ооо
Некоторые люди хотят пойти в школу io
Но они не получат денег
Дем-дей-роуд ди страдает
Люди, которые ходят в школу io
Вэй, предположим, получу деньги
Следуй по дороге в суровый час утра.
Но если ты веришь в папу Бога ио
Работа и деньги скоро уйдут.
Ты перестанешь плакать и начнешь смеяться.
Во времена Бога, потому что только Бог знает
Только Бог знает, кто пойдет зарабатывать деньги (Только Бог знает, только Бог знает)
Только Бог, где ты зарабатываешь деньги (Только Бог знает, только Бог знает)
Я знаю, когда ты страдаешь (Эууу, да)
Я знаю, когда ты идешь молотком (Эууу, да)
Все, что ты получаешь, заставляет тебя благодарить Бога (Эууу, да)
Все, что вы хотите, заставит вас спросить Бога (Эууу, да)
Мои люди заставляют меня слышать о
Потому что они не хотят этого делать, и они меня не боятся.
Ты видишь деньги, которые твой брат получает.
Ты приходишь, завидуешь ди шокото и шерт ио.
Некоторые люди хотят сбить тебя с толку.
Ты пойдешь посмотреть их деньги
Давай начни суетиться
Не позволяй им использовать тебя.
Дем, иди, поиграй с тобой, банально
Давай начнем тебя проклинать
Но если ты веришь в папу Бога ио
Плохие, плохие люди, они все бегут.
Ты перестаешь суетиться и начинаешь пузыриться.
Во времена Бога, потому что только Бог знает
Только Бог знает, кто пойдет зарабатывать деньги (Только Бог знает, только Бог знает)
Только Бог, где ты причиняешь боль телу (На только Бог знает, только Бог знает)
Я знаю, когда ты страдаешь (Эууу, да)
Я знаю, когда ты идешь молотком (Эууу, да)
Все, что вы получаете, заставляет вас благодарить Бога (Эууу, а)
Все, что ты захочешь, заставит тебя просить Бога (Эууу, да)
Эйууу да
Если ты веришь в Бога, а (Эйооо, да)
Следуй за мной, пой, а (Эйооо, а)
Все приходят подпевать, а (Эйооо, оооо)
Доверься Богу, ага
Верь в Бога, ага
Доверься Богу, ага
Омо верь в Бога, ага
Я знаю, что происходит у тебя в голове
Вы думаете, что у вас заканчивается время
У твоего друга есть дом и роскошная машина
Ты чувствуешь, что ты так далеко позади
Но как пчелы производят свой мед, да
Нет, так ты иди зарабатывай деньги, а
И если ты веришь в Бога
Омо, он отвезет тебя на вершину
Омо празднуем и танцуем io
Не позволяй никому изменить тебя, ооо
Только Бог, у тебя есть билет.
Потому что только Бог знает
Только Бог знает, кто пойдет зарабатывать деньги (Только Бог знает, только Бог знает)
Только Бог, где ты причиняешь боль телу (Только Бог знает, только Бог знает)
Я знаю, когда ты страдаешь (Эууу, да)
Я знаю, когда ты идешь молотком (Эууу, да)
Все, что вы получаете, заставляет вас благодарить Бога (Эууу, да)
Все, что вы хотите, заставит вас спросить Бога (Эууу, да)
Все, что вы получаете, заставляет вас благодарить Бога (Эууу, а)
Все, что вы хотите, заставит вас спросить Бога (Эууу, да)
Эво эй (Эвоо, а)
Эво ооо (Эвоо да)
Эво эй е (Эвооо а)
Эууу (Эууу, а)
На, только Бог знает (Эууу, да)
Ему они дают работу (Эууу, а)
И они дают деньги о (Эууу, да)
Дай тебе жену и дай пикин (Эууу, да)
И дай бета-мужу о (Эууу, а)
Следуй за мной, слава Богу, оо
Для стиля плюс ио
Баба Боже, не делай, я оооооооооооооооооооооооооооооо

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет