Текст песни Soundz - Pressure

Просмотров: 6 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Soundz - Pressure, а также перевод песни и видео или клип.

Sounds how fa na
You dey drop jams you dey drop jams na
You should be bigger than you’re na
What’s going on
I’m on the run my bro
They tried to get me down my bro
Dey try to make my life better
Cause time no dey slow my bro
And that’s why me go dey my dey
Because i no like gbege
They might try to block my region
But dem might go try and fail
So find me some palm wine
My melanin girl my fine wine
Fake girls all over my timeline
Scroll pass e no be my concern
Many things wеy dey happen for the onlinе
Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern
Na wahala wey you dey find (dey find ah-aaa)
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow
But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show
Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)
Oni kaluku pa lu soro
My happiness their soros
Nothing we go make me fall o (Amin o)
I go dey lead dem follow
I go dey funwo (funwo)
I go dey funwo till e suwo (suwo)
And when them say they don tire me
I go dey put in more fire
So find me some palm wine
My melanin girl my fine wine
Fake girls all over my timeline
Scroll pass e no be my concern
Many things wey dey happen for the online
Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern
Na wahala wey you dey find (ah-aaa)
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow
But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show
Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow
But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show
Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)

Смотрите также:

Все тексты Soundz →

Звучит как фан-на
Вы роняете джемы, вы роняете джемы, на
Ты должен быть больше, чем ты есть
Что происходит
Я в бегах, мой братан
Они пытались сбить меня с толку, мой брат
Они пытаются сделать мою жизнь лучше
Потому что время не замедляет моего братана.
И именно поэтому я ухожу, мой дей
Потому что мне не нравится гбеге
Они могут попытаться заблокировать мой регион
Но они могут попытаться и потерпеть неудачу
Так найди мне пальмового вина
Моя меланиновая девочка, мое прекрасное вино.
Фейковые девушки повсюду в моей ленте
Прокрутите, не беспокойтесь
Многие вещи происходят в Интернете
Многие таланты признаются, что они дают мне чушь, и меня это беспокоит.
На вахала, что ты нашел (они нашли ах-ааа)
Я в дороге совсем один
И я не знаю, когда я взорвусь
Но я набираюсь терпения
Так что не дави на меня (не дави на меня)
Я знаю идолов индустрии
Но я все еще иду, они убивают шоу
Потому что я понимаю Бога, ох
Так что не дави на меня (не дави на меня)
Они калуку па лу соро
Мое счастье их Сорос
Ничто из того, что мы идем, не заставит меня упасть (Амин о)
Я иду, веду их за собой
Я иду весело (весело)
Я иду весело, пока не суво (суво)
И когда они говорят, что не утомляют меня
Я иду, они подожгут еще больше огня
Так найди мне пальмового вина
Моя меланиновая девочка, мое прекрасное вино.
Фейковые девушки повсюду в моей ленте
Прокрутите, не беспокойтесь
Многое происходит в Интернете
Многие таланты признаются, что они дают мне чушь, и меня это беспокоит.
На вахала, что ты нашел (а-ааа)
Я в дороге совсем один
И я не знаю, когда я взорвусь
Но я набираюсь терпения
Так что не дави на меня (не дави на меня)
Я знаю идолов индустрии
Но я все еще иду, они убивают шоу
Потому что я понимаю Бога, ох
Так что не дави на меня (не дави на меня)
Я в дороге совсем один
И я не знаю, когда я взорвусь
Но я набираюсь терпения
Так что не дави на меня (не дави на меня)
Я знаю идолов индустрии
Но я все еще иду, они убивают шоу
Потому что я понимаю Бога, ох
Так что не дави на меня (не дави на меня)

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет