Текст песни Solidstar - Freestyle

Просмотров: 9 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Solidstar - Freestyle, а также перевод песни и видео или клип.

Eheheheheeh oh oh oh oh oh oh oh
Na jolly dey ehh and party dey ehhh
Girl na party dey eh
If you sabi dance make you come
For champagne plenty eh
Shayo dey welle welle eh
Asha dem go plenty ehh
If na fat or na slim wey you want
Make you follow them dey jolly eh
Shayo se welle welle eh
My life don change ah
Thank baba God for wetin he dey do eh
Boye pon da beat eh
And this a freestyle thing eh eh
Wetin I dey see for Africa
See beautiful girls
Wey dem fine like butterfly
And my mama no wan gree
She still dey claim young lady
Naija girls you are preety oh
Everybody knows eh
As you be my one ina milli
Girl I want make you be my mini
Me I no mind to dey diss my money
Take me as you mugu as a very kind honey
I don hammer eh eh
Baba God don do am for me eh
Eh that’s why I want to jolly jolly
See, this na party party
See make we just dey throw dey go cause
Things don dey happen for my backyard oh
See if you wan hsssss make you come see
Boys dey wait you girl na party dey eh
If you sabi dance make you come
For champagne plenty eh
Shayo dey welle welle eh
Asha dem go plenty ehh
If na fat or na slim wey you want
Make you follow them dey jolly
Dey jolly dey jolly eh ehh soon we go again
Soon we go again soon we go again ehh
Go again ehehehe cause na my best friend see
I jam am for my room with my girlfriend
Wetin dey happen
She dey pretend say dem no hammer
Dem no hammer dem no hammer
When I catch dem well oh
Ehh see, wetin you go do ehh
If you tie my girlfriend for your bed eh
Abeg tell me wetin you go
Me I don tire don tire for my girl ehh
Johnny wetin I do you
Wey dey make you dey fire
Dey fire my erima eh wetin him do you eh
Wey dey make you dey commoti hin pant eh
Silod star dey vex ohh
Cause I don shout awapa eh
I dey craze for your love eh
Tell me wetin I do wey you do me like this eh
Ehhhh ohhh yeah ehhhh na my best friend eh
I jam am for my room under bed
Dem dey do am like that ehh
Ehh see, them dey fire themselves
Cover dem selves with pillow case eh
Mama johnny mama johnny
Help me tell johnny make him leave my baby
Papa johnny papa johnny
Help me tell johnny make hin leave my hunny
Cause I wan to dey celebrate party eh
See as baba do am for ne eh
Ha ha haha incase you don’t know
It’s a freestyle thing as happy eh see
Make we just dey celebrate that
It’s a freestyle thing it’s
A freestyle thing eh see, chilling with foye
Chilling with real g on the beat
Incase you don’t know now eh jersey
Ehh naso naso
Oyah make we leave am like that
Make you change anything
If you like smoke e no change anything
Wetin I go be, I go be eh god don bless me
My guy I go be eh cause na my party dey
That’s why I dey celebrate eh
And me I go like to play eh
If you wan play with my baby
I go give you eh as na my party dey
Me I go celebrate eh
If you wan play with my baby eh
I go give you chance you go smoke you go
Part ehh oya make you dance dance dance
Dance dance dance ehhh
Na you imagine imagine imagine
Wetin I dey see see
You fit imagine imagine eh
Wetin I dey see for Africa eh
Imagine imagine imagine imagine
Wetin I dey see for Africa
See can you imagine imagine
Before I know I don jam one sweet gbedu eh
Could it be loveeee
Could be love have been searching for
Could it be ooo
Could it be love have been looking for eh
Ask your mama she go tell you say I love you
Children wey dey for street
Know say I dey feel you yeah
No one else girl no one else see
We go party till the morning and the night
See, we from morning till night
See my don dey stand ehh
My don dey stand ehh kondo olopa

Эхехехехех ох ох ох ох ох ох ох
На веселую вечеринку, ага
Девушка на вечеринке, да
Если ты танцуешь саби, заставь тебя кончить
Для шампанского достаточно, да
Шайо дей велле велле а
Аша, их много, ага
Если ты толстый или стройный, ты хочешь
Заставь тебя следовать за ними, это весело, а
Шайо, se welle welle, а
Моя жизнь не изменится, ах
Слава бабе Богу за то, что он это сделал, а
Boye pon da Beat, а
И это фристайл, да, да
Что я вижу в Африке
Увидеть красивых девушек
Вэй, они в порядке, как бабочка.
И моя мама, нет, ван, гри
Она все еще претендует на юную леди.
Найджа, девчонки, вы такие милые, ох
Все знают, ага
Как ты будешь моей единственной милли
Девушка, я хочу, чтобы ты была моей мини
Я не против, чтобы они испортили мои деньги
Возьми меня, как ты, мугу, как очень добрую милую.
Я не забиваю да да
Баба, Боже, не делай меня за меня, а
Эх, вот почему я хочу веселиться, веселиться
Смотри, это вечеринка
Смотри, мы просто бросаем их, потому что
На моем заднем дворе ничего не происходит, ох
Посмотри, хочешь ли ты, чтобы ты пришел посмотреть
Мальчики, подождите, девочка, на вечеринке, а
Если ты танцуешь саби, заставь тебя кончить
Для шампанского достаточно, да
Шайо дей велле велле а
Аша, их много, ага
Если ты толстый или стройный, ты хочешь
Заставь тебя следовать за ними, весело!
Дей веселый, эй веселый, да, скоро мы пойдем снова
Скоро мы пойдем снова, скоро мы пойдем снова, ага
Иди еще раз, хе-хе-хе, потому что мой лучший друг видит
Я иду в свою комнату со своей девушкой
Что это произойдет
Она притворяется, что говорит, что нет молотка
Дем без молотка, без молотка
Когда я поймаю их хорошо, ох
Эх, видишь, как ты пойдешь, а?
Если ты привяжешь мою девушку к своей кровати, а?
Абег, скажи мне, когда ты уйдешь.
Я не устаю, не устаю ради моей девушки, ага
Джонни, я делаю тебя
Эй, они заставляют тебя стрелять
Они уволили мою Эриму, да, ты с ним, а?
Вей, они заставят тебя чувствовать себя комфортно, а
Силод звезда дей досада ох
Потому что я не кричу «Авапа», а
Я без ума от твоей любви, да
Скажи мне, что я делаю, что ты делаешь со мной так, а
Эээээээээээээээээээээээээээээ, мой лучший друг, а
Я джем в свою комнату под кроватью
Дем-дей, я такой, ага
Эх, видишь, они сами себя поджигают
Накройте себя наволочкой, а
Мама Джонни, мама Джонни
Помоги мне сказать Джонни, чтобы он оставил моего ребенка.
Папа Джонни Папа Джонни
Помоги мне сказать Джонни, чтобы он оставил мою зайку.
Потому что я хочу отпраздновать вечеринку, а
Смотри, как баба делает меня для тебя, а
Ха-ха-ха-ха, если ты не знаешь
Это фристайл, как приятно видеть
Пусть мы просто отпразднуем это
Это фристайл, это
Фристайл, понимаешь, расслабляешься с фуа
Расслабляюсь под настоящий ритм в такт
Если ты сейчас не знаешь, а, майка
Эх насо насо
Ой, заставь нас уйти, я такой
Заставить тебя изменить что-нибудь
Если тебе нравится курить, ничего не меняй
Что я буду, я буду, да благословит меня бог
Мой парень, я буду, потому что это моя вечеринка.
Вот почему я праздную, а
И мне нравится играть, а
Если ты хочешь поиграть с моим ребенком
Я подарю тебе да, как мою вечеринку, дей
Я иду праздновать, а
Если ты хочешь поиграть с моей малышкой, а?
Я даю тебе шанс, ты идешь курить, ты идешь
Часть, эх, оя, заставлю тебя танцевать, танцевать, танцевать
Танец, танец, танец, ааа
На, ты представляешь, представляешь, представляешь
Что я вижу, вижу
Ты подходишь, представь, представь, а
Что я вижу в Африке, да
Представь, представь, представь, представь
Что я вижу в Африке
Смотри, можешь ли ты себе представить, представить?
Прежде чем я узнаю, я не варю одну сладкую гбеду, а
Может ли это быть любимая?
Может быть, любовь искала
Может ли это быть ооо
Может быть, любовь искала, а?
Спроси свою маму, она скажет тебе, что я люблю тебя
Дети на улице
Знай, скажи, что я чувствую тебя, да
Больше никого, девочка, никто больше не видит.
Мы гуляем до утра и ночи
Видишь, мы с утра до вечера
Смотри, мой дон, они стоят, ага
Мой дон, они стоят, а, кондо олопа

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет