Текст песни Olamide feat. Kayswitch - Remember

Просмотров: 8 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Olamide feat. Kayswitch - Remember, а также перевод песни и видео или клип.

Raaah I go by the name Special
Olamide on this one with kayswitch
Do not underrate us
Cos you don't know what we will do
Move move

Back when they hating me
Remember me stop underrating me remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?

See nigba ti mo broke won mo mi
Na party boys get my number alla dem ah call
Dem no bi friend but dem
Act like I'm thier hommy
Batti boys se mo jor omo mommy
Back then when me sing dem ma yarn
Coming from afar when dey see me dem ma run
Dem chat shit say mi no know whatta guan
Now see me na, see me na see ma na
Ah owo tutun everyday aso tutun everyday
Bata tutun everyday show tutun everyday
Oh yea am getting paid oh mo ti elevate
See me now bad man
Shii ehn heavy weight
See my lion king na we dey run the town
Lagos belongs to us hmm Jagaban

Back when they hating me
Remember me stop underrating me remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?

Igba ti mo l'owo pelu aso ti n ma change
Olorun ti ba mi se nisin woni mo ti change
Oshey eruku toh package
To n ba rimi ti mo bo nisin won ma re-arrange
Emi l'agba awo to n fi ase mu omi
I never reach imo land before but dem know me
Awon aboki ko mi je, mi o de gbo hausa
Bo n gbo yoruba rapper
Imi w'ani barawo bansa rasta!
You know say me na bad man rasta!
Don’t you call me a acting man mana rasta!
Me na bad mana rasta!
Your smile bank account getting fast man
I no get answer to all your questions
Am all about my success, no question

Back when they hating me
Remember me stop underrating me remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?

Big up to all my friends and fans and family
Big up to all the girls, Ann and charity
Big up to people wey I
Love in all the vantity
They want to see me fall but no gravity
Demma hypocrite Hypocrite!
Dem ma laugh with you now
And frown at your back
Tell dem ma hypocrite Hypocrite!
Dem ma chop with you now
And start telling about no bi so!
No bi so! Dey wanna hold us slow
No bi so! No bi so!
See as the thing dey go
I thank God for the dollars in the bank
I thank God say my brother na Dbanj
I thank God for the kind of life i'm living
I remember that was in the plan me tell them

Back when they hating me
Remember me stop underrating me remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me

Olamide kayswitch

Raaah, я иду под названием Special
Оламид на этом с Kayswitch
Не недооценивайте нас
Потому что ты не знаешь, что мы будем делать
Двигаться двигаться

Вернувшись, когда они ненавидят меня
Помни меня, перестань недооценивать меня, помнишь
Девушки на свиданиях со мной
И Дем На, хочешь партнерства со мной, помнишь?
Вернувшись, когда Дем ненавижу меня
Дей никогда не останавливает меня, помнишь?
Вернувшись, когда Дем ненавижу меня
Дей никогда не останавливает меня, помнишь?

Смотри нигба ти Мо сломал, выиграл Мо ми
На вечеринке, мальчики, получите мой номер, alla dem a a a all call
Дем нет, друг, но демо
Вести себя так, как будто я, Хомми
Batti Boys Se Mo Jor Omo Mommy
Тогда, когда я пою дм мама пряжа
Приезжает издалека, когда Дей увидит меня, демо, манай
Дем -чат дерьмо, скажи, ты не знаю, что Гуань Гуан
А теперь увидимся, на na, посмотри на меня, увидимся
Ах owo tutun каждый день aso tutun каждый день
Bata Tutun Everyday Show Tutun каждый день
О да, мне платят о мохо
Увидимся сейчас плохой человек
Шии Эн тяжелый вес
Посмотрите на моего короля льва, мы бегаем по городу
Лагос принадлежит нам, хм, Джагабан

Вернувшись, когда они ненавидят меня
Помни меня, перестань недооценивать меня, помнишь
Девушки на свиданиях со мной
И Дем На, хочешь партнерства со мной, помнишь?
Вернувшись, когда Дем ненавижу меня
Дей никогда не останавливает меня, помнишь?
Вернувшись, когда Дем ненавижу меня
Дей никогда не останавливает меня, помнишь?

Igba ti mo l'owo pelu aso ti n ma изменение
Olorun ti ba mi se nisin woni mo ti перемены
Оши Эруку Тох Пакет
N ba rimi ti mo bo nisin выиграл Ma Re-Arrange
Emi l'agba awo to n fi ase mu omi
Я никогда раньше не достигаю земли, но Дем знал меня
Awon aboki ko mi je, mi o de gbo hausa
Bo n gbo йоруба рэпер
Imi W'ani Baravo Bansa Rasta!
Знаешь, скажи мне, что плохой человек, раста!
Разве ты не называешь меня актерским мужчиной Мана Раста!
Я плохая мана, раста!
Ваш банковский счет Smile
Я не получу ответа на все ваши вопросы
Я все об моем успехе, без вопросов

Вернувшись, когда они ненавидят меня
Помни меня, перестань недооценивать меня, помнишь
Девушки на свиданиях со мной
И Дем На, хочешь партнерства со мной, помнишь?
Вернувшись, когда Дем ненавижу меня
Дей никогда не останавливает меня, помнишь?
Вернувшись, когда Дем ненавижу меня
Дей никогда не останавливает меня, помнишь?

Большое до всех моих друзей, поклонников и семьи
Большое до всех девушек, Энн и благотворительности
Большой до людей, я
Любовь во всей дураке
Они хотят видеть, как я упал, но нет гравитации
Демма лицемерий!
Dem Ma СМЕЙ САМ СЕЙЧАС
И хмуриться на твоей спине
Расскажите лицемер лицемера Dem Ma!
Dem Ma Chop с вами сейчас
И начните рассказывать о том, что нет, так!
Нет, так! Дей хочу держать нас медленно
Нет, так! Нет, так!
Видишь как то, что Дей идет
Я благодарю Бога за доллары в банке
Я благодарю Бога, скажи моего брата на днбандж
Я благодарю Бога за то, что я живу
Я помню, что это было в плане, я говорю им

Вернувшись, когда они ненавидят меня
Помни меня, перестань недооценивать меня, помнишь
Девушки на свиданиях со мной
И Дем На, хочешь партнерства со мной, помнишь?
Вернувшись, когда Дем ненавижу меня
Дей никогда не останавливает меня, помнишь?
Вернувшись, когда Дем ненавижу меня
Дей никогда не останавливает меня, помнишь?
Вернувшись, когда Дем ненавижу меня
Дей никогда не останавливай меня недооценивать

Оламид Кайсуч

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет