Текст песни Dj Flex - Meliza

Просмотров: 9 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Dj Flex - Meliza, а также перевод песни и видео или клип.

Aje
Okay
Oya
Body
This body
It dey do me something
It dey do me something oh
Oooh
Body
Oya Dis body
No go do me long ting
Me I kno go do u long ting Ohh ohh oh
Meliza girlie won chop my visa
She dey make me dey shiver
Di henny don chop my liver
Liver
no fronting
Do me something
Meliza do me something oh
She dey do me something ooh ah ah
Do something oo
Meliza oo


Who be that wey dey knock for my door (kor kor kor)
She dey feeling the boy (kor kor kor)
I give her the thing for koro

Everyday she dey knock for my door(kor kor kor)
She wan collect the D (kor kor kor)
I give the thing for koro

Shasha ma pa mi na Wetin you put for body
I no fit start to dey think am nwa
E blike I start to dey craze nwa nwa

Shasha ma pa mi na what is in this your body all of my friends start to find you nwa
and all of the girls start to hail


Oh my baby wait
Wait oh
I get love for you
You dey blind me with your back side oh
Me I dey for you
Plenty dollar I go spend
Sexy mama why you do me oh
I dey for ghana make you link me oh
This your backa I won test em oh
Meliza girlie won chop my visa
She dey make me dey shiver
Di henny don chop my liver
Liver
no fronting
Do me something
Meliza do me something ooooh
She dey do me something ooh ah ah


So ri Meli?
Meliza
(sa sa)
When she finish with you you go start to dey kolomental
(ebelebe)
Baseje ni
She just dey put ginger
For my body
For my body
Cause normally me I can’t shout
Hmmm

Oya so fun mi
Bo se ma je
Sare lo paris
Fun je m’apelle
Hmm mm mm mm
Make I confess
I dey feel your body make I confess
Help you to deal with your stress
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je e e


Henny don chop my liver oh
Okay
We go do em

Адже
Хорошо
Oya
Тело
Это тело
Это что -то сделает мне что -нибудь
Это что -то сделает мне что -нибудь, о
Ооо
Тело
Ойя Дис Тело
Не иди, сделай меня долго, покажись
Я знаю, что ты долго, ох, ох ох, ох, ох
Meliza Girlie выиграла нарезать мою визу
Она заставляет меня дрожать
Ди Хенни Дон нарезать мою печень
Печень
Нет фронта
Сделай мне что -нибудь
Мелиза что -нибудь сделает мне, о
Она сделает мне что -нибудь, ах ах ах ах
Сделай что -нибудь оо
Мелиза Оо


Кто, то, что Вей Дей стучит за мою дверь (Kor Kor)
Она чувствует себя мальчиком (Kor Kor)
Я даю ей вещь для Коро

Каждый день она стучит за мою дверь (Kor Kor)
Она собирает D (Kor Kor)
Я отдаю вещь за Коро

Shasha ma pa mi na na wetin, вы положили на тело
Я не подхожу, чтобы начать, думать, что я nwa
E blike я начинаю увлекать NWA NWA

Шаша Ма Па ми на, что в этом теле все мои друзья начинают найти тебя, nwa
и все девушки начинают родиться


О, мой ребенок, жду
Подожди, о
Я получаю любовь к тебе
Ты ослепишь меня своей спиной, о
Я я Дейру для тебя
Много доллара, я потрачу
Сексуальная мама, почему ты делаешь меня, о
Я заставляю Гану, ты заставил тебя связывать меня, о
Это твоя вершина, я выиграл тест Эм О,
Meliza Girlie выиграла нарезать мою визу
Она заставляет меня дрожать
Ди Хенни Дон нарезать мою печень
Печень
Нет фронта
Сделай мне что -нибудь
Мелиза сделай мне что -нибудь ооооооооооооооооооооооооооооо
Она сделает мне что -нибудь, ах ах ах ах


Так Ри Мели?
Мелиза
(SA SA)
Когда она закончит с тобой, ты начинаешь Дей Коломален
(Ebelebe)
Baseje ni
Она просто положила имбиря
Для моего тела
Для моего тела
Потому что обычно я не могу кричать
Хм

Оя, так весело, ми
BO SE MA JE
Sare Lo Paris
Веселый Дже М'Апель
Хмм мм мм мм
Сделай я признаюсь
Я чувствую, что твое тело заставляет я признаюсь
Помочь вам справиться со стрессом
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je e e


Хенни Дон нарезать мою печень о
Хорошо
Мы идем

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет