Текст песни Zay - Mufasa

Просмотров: 6 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Zay - Mufasa, а также перевод песни и видео или клип.

Zay
In my head
Girl I want you in my head
Na only you dey my head
Girl I want you in my bed

Girl I be king like mufasa
If I call you once shoma answer
Me no dey like to dey braga
Cause all of my girls dem dey shaka

Oya anywhere you dey
I want to dey
Give me your love
Make I love you always

cnywhere you be
I wanna be
Oya give me your love
Make I love you always oh

Che Che Che

Me I no be jjc
For your matter I go go crazy
Oh yeah
You my number one lady
I dey pray everyday make we go places

Omo jeka soro
Make we talk (yeh)
I wanna know who you are (yeh)
If you no mind make I come (yeh)
I wanna show you who I am (yeh)
cnything I do dem go talk (yeh)
Even if e nice
If e bad (yeh)
Odo wetin you give me chop (yeh)
Na only your matter I dey talk (ahh)

Oya make I love you
Ohema give me love oh
Make I touch you (okasagua)

Oya make I love you
Ohema give me love
Me I no go fumble (ole le le ) 2x


Oh my lover oh
I get something for you
You know say mi o kana oh
I don dey fall for you you you
I want to know your father oh
I want to propose you
Oya enter okada oh
I want to know your place
Know your place
Shebi you get my number
Call your line
I don dey love up yeah
Make I be your lover
Make I be your guy
Cause I don dey love up
Get your number oh
Call your line
Cause I don dey love up yeh
Make I be your lover
Make I be your guy
Cause I don dey love up yeah yeah

Oya make I love you
Ohema give me love oh
Make I touch you (okasagua)

Oya make I love you
Ohema give me love
Me I no go fumble (ole le le ) 2x

Omo malo slogodo
Make we talk for the corridor
Tonight o ma jo gbono
Oma jo gbono yeh yeh

Omo malo slogodo
Make we talk for the corridor
Tonight o ma jo gbono yeh yeh
Oma jo gbono
Yeah yeah yeah yeah

In my head 3x
Bed eh eh

Kentee the wizard

Wizard mix

Смотрите также:

Все тексты Zay →

Зай
В моей голове
Девушка, я хочу, чтобы ты была в моей голове
На только ты моя голова
Девушка, я хочу, чтобы ты была в моей постели

Детка, я буду королём, как Муфаса.
Если я позвоню тебе однажды, шома ответь
Мне не нравится брага
Потому что все мои девочки дем дей шака

Ойя, где бы ты ни был
я хочу их
Дай мне свою любовь
Сделай так, чтобы я любил тебя всегда

где бы ты ни был
Я хочу быть
Ойя, подари мне свою любовь
Сделай так, чтобы я всегда любил тебя, ох

Че Че Че

Я не буду jjc
По твоему поводу я схожу с ума
Ах, да
Ты моя леди номер один
Я молюсь каждый день, чтобы мы ходили куда-нибудь

Омо Джека Соро
Заставь нас поговорить (да)
Я хочу знать, кто ты (да)
Если ты не против, заставь меня прийти (да)
Я хочу показать тебе, кто я (да)
Что бы я ни делал, они поговорят (да)
Даже если ты хороший
Если ты плохой (да)
Одо, ты даешь мне отбивную (да)
Я говорю только о твоем деле (ааа)

Ойя, сделай, я люблю тебя
Охема, дай мне любовь, ох
Заставь меня прикоснуться к тебе (окасагуа)

Ойя, сделай, я люблю тебя
Охема, подари мне любовь
Я не собираюсь шарить (оле ле ле) 2x


О, мой любимый, о
Я принесу тебе кое-что
Знаешь, скажи ми о кана о
Я не влюбляюсь в тебя, ты, ты
Я хочу знать твоего отца, ох
Я хочу сделать тебе предложение
Ойя, войди в Окада, ох
Я хочу знать твое место
Знать ваше место
Шеби, ты возьмешь мой номер
Позвоните на свою линию
Я не люблю, да
Сделай меня твоим любовником
Заставь меня быть твоим парнем
Потому что я не люблю
Получите свой номер, о
Позвоните на свою линию
Потому что я не люблю тебя, да
Сделай меня твоим любовником
Заставь меня быть твоим парнем
Потому что я не люблю, да, да

Ойя, сделай, я люблю тебя
Охема, дай мне любовь, ох
Заставь меня прикоснуться к тебе (окасагуа)

Ойя, сделай, я люблю тебя
Охема, подари мне любовь
Я не собираюсь шарить (оле ле ле) 2x

Омо мало слово
Заставь нас поговорить в коридоре
Сегодня вечером о ма джо гбоно
Ома джо гбоно да да

Омо мало слово
Заставь нас поговорить в коридоре
Сегодня вечером о ма джо гбоно да да
Ома Джо Гбоно
Да, да, да, да

В моей голове 3 раза
Кровать, да, да

Кенти, волшебник

Волшебный микс

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет