Текст песни Yemi Alade - Kelele

Просмотров: 6 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Yemi Alade - Kelele, а также перевод песни и видео или клип.

Rotimi Keys yeah (Hen)
Yemi Alade (Eya eya hen)
Effyzzie
Make we dey je gbadu (Yeah hen)
Oh na na (Eya eya)
Ayakata (Hen) my people how you dey
Make we dey miliki kelele
From Markurdi to London
Anywhere wey you dey say (Kelele)
If your customer don come
Make you tell them to help you say (Kelele)
Oya now
Eya eya
Make we dey je gbadu kelele (Jegbadu kelele eya)
Eya eya
Make we dey miliki kelele
Eya eya (Sisi jegbadu)
Make we dey je gbadu kelele (Oya bobo jegbadu)
Eya eya (How are you)
Make we dey miliki kelele
If he bad today
Tomorrow adun (Kelele)
My brother hustle and pray
God I go do am (Kelele)
Oya now
Eya eya (Fe yin le baby)
Make we dey je gbadu kelele (Let's go)
Eya eya
Make we dey miliki kelele (Jegbadu en)
Eya eya (Baby jegbadu)
Make we dey je gbadu kelele (Miliki dey go)
Eya eya
Make we dey miliki kelele
Anywhere you dey
Anywhere you dey
If dem ask you say
How market today
Make you tell them say
Make we dey jegbadun kelele
Baby tell them say (Eya eya)
Make we dey miliki kelele
Bobo bobo tell dem say (Eya eya)
Make we dey jegbadun kelele
Aunty make you tell them say (Eya eya)
Make we dey miliki kelele
Oya jegbadun eh
Oya bere kete bere kete bere kete bere mole bere mole
Dusa
Anywhere you dey
Anywhere you dey
If dem ask you say
How market today
Bobo make you tell the say
Make we dey jegbadun kelele (Oya baby)
Baby tell them say
Make we dey miliki kelele
Uncle tell them say
Make we dey jegadun kelele
Aunty make you tell dem say (Eya eya)
Make we dey miliki kelele (Ehh)
Ayakata (Eya eya)
Water to wine
Grass to grace
Make we dey jegadun
From small to plenty (Oh na na eya eya)
Loke loke oo
Make we dey miliki kelele
What God has put together
Let no man put asunder
Make we dey jegadun kelele (Eya eya)
Ayakata
Make we dey miliki kelele
E don finish
God go do am again

Роди Киз Да (курица)
Йеми Аладе (иди в курицу)
Effyzzie
Заставь мы поесть Гбаду (да, курица)
О на, на, иди)
Аяката (курица), мои люди, как ты Дей
Сделать мы Дей Милики Келеле
От маркеров до Лондона
где бы то ни было, ты говоришь (Келеле)
Если ваш клиент не придет
Заставьте вас сказать им, чтобы помочь вам сказать (Келеле)
Ты идешь сейчас
Это пойдет
Make We Dey Je Gbadu Kelele (Jegbadu Kelele)
Это пойдет
Сделать мы Дей Милики Келеле
Go (Sisi Jegbadu)
Make We Dey Je Gbadu Kelele (Going Bobo Jegbadu))
Иди (как ты)
Сделать мы Дей Милики Келеле
Если он плохой сегодня
Завтра Адун (Келеле)
Мой брат суетился и молятся
Боже, я иду, я (келеле)
Ты идешь сейчас
Эйя (Фес Инь и ребенок)
Сделай мы Дей Дж. Гбаду Келеле (поехали)
Это пойдет
Сделай мы Дей Милки Келеле (Jegbadu en)
Go (Baby Jegbadu) Go (Baby Jegbadu)
Make We Dey Je Gbadu Kelele (Милики Дей Go)
Это пойдет
Сделать мы Дей Милики Келеле
везде, где ты Дей
везде, где ты Дей
Если Дем Спроси тебя сказать
Как рынок сегодня
Заставьте вас сказать им сказать
Make We Dey Jegbadun Kelele
Детка, скажи им (иди, ты)
Сделать мы Дей Милики Келеле
Бобо Бобо, скажи Дем, скажи (иди, ты)
Make We Dey Jegbadun Kelele
Тетя заставляет тебя сказать им сказать (иди, ты)
Сделать мы Дей Милики Келеле
Ты собираешься в ДЖЕГБАДУН ЭХ
Ты собираешься вынести с медведем у медведя.
Заканчивая
везде, где ты Дей
везде, где ты Дей
Если Дем Спроси тебя сказать
Как рынок сегодня
Бобо заставил тебя сказать
Make We Dey Jegbadun Kelele (Oya Baby)
Детка, скажи им
Сделать мы Дей Милики Келеле
Дядм, скажи им, скажи
Сделать мы Дей Джегадун Келеле
Тетя заставит тебя сказать Дем, скажи (иди Эйа)
Сделай мы Дей Милки Келеле (Эхх)
Аяката (иди да)
Вода к вину
Трава к благодати
Сделать мы Дей Джегадун
От маленького до большого количества (о, это шло)
О, боже мой
Сделать мы Дей Милики Келеле
Что Бог собрал
Пусть никто не поставлен
Make We Dey Jegadun Kelele (Eya Eya)
Аякатата
Сделать мы Дей Милики Келеле
E Don Finish
Боже, чтобы сделать я снова

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет