Текст песни Victor AD - Red Eye

Просмотров: 7 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Victor AD - Red Eye, а также перевод песни и видео или клип.

It's Kel P vibes
Red Eye ye ye
It's Victor AD na na na yeah
Spiritual
Ah! Small boy small boy
When you call out on the beat
Omo na biggie man
Rough boy rough boy
You suppose know say
Warri dey the back of the biggie man
Hard boy hard boy
So when it comes to the flow
I say omo na Jiggy man
No vex no vex
Cause when you see the red eye
Just know say na para man
Dem no know my story
No know my story eh eh eh
Dem only know the glory
Dem only know the glory eh eh eh
Nobody holy
Nobody holy eh eh eh
So no dey talk about Karma
Like say you self never para
If na wahala dem want make dem talk
If na justice dem want make dem talk
If na peace wey dem want make dem talk
Anything wey dem want make dem talk
We no dey fear nothing eh eh eh
Na dem go call out something o eh eh
Omo say we no dey fear nothing o eh eh
Na dem go call out something o eh eh
Oya go ask about me eh
Instrumentals
Eh Dem think say dem stubborn
But I go show dem say
My guys say we stubborn pass dem o
Dem think say them wise
And I go show dem say
For here their wiseness na foolishness
And ten goals to nothing
And ten goals to nothing
Hope say you dey count the score
Otedola with the money
Otedola with the money
I will always secure the bars
Small boy small boy
When you call out on the beat
Omo na biggie man
Rough boy rough boy
You suppose know say
Warri dey the back of the biggie man
Hard boy hard boy
So when it comes to the flow
I say omo na Jiggy man
No vex no vex
Cause when you see the red eye
Just know say na para man
If na wahala dem want make dem talk
If na justice dem want make dem talk
If na peace wey dem want make dem talk
Anything wey dem want make dem talk
We no dey fear nothing o eh eh
Dem dem go call out something o eh eh
Omo say we no dey fear nothing o eh eh
Na dem go call out something o eh eh
Oya go ask about me eh
Dem no know my story
No know my story eh eh eh
Dem only know the glory
Dem only know the glory eh eh eh
Nobody holy
Nobody holy eh eh eh
So no dey talk about Karma
Like say you self never para

Это атмосфера Кел Пи
Красный глаз - тот самый
Это Виктор А.Д. и да
Духовный
Ах! Маленький мальчик, маленький мальчик
Когда ты зовешь в такт
Он важный человек
Грубый мальчик, грубый мальчик
Вы полагаете, что знаете это
Есть те, кто стоит за важным человеком
Жесткий мальчик, трудный мальчик
Итак, когда дело доходит до потока
Я сказал, что он был человеком Джигги
Нет досады, нет досады
Потому что, когда ты видишь красный глаз
Просто знай, что это для мужчин
Они не знают мою историю
Я не знаю свою историю
Они знают только славу
Они знают только славу, да, да
Никто не свят
Никто не свят, да, да
Так что не говори о карме
Как сказать, что ты никогда не останавливаешься
Если это проблема, о которой они хотят поговорить
Если справедливость - это то, о чем они хотят говорить
Если это мир, о котором они хотят поговорить
Все, о чем они хотят поговорить
Мы ничего не боимся ага да
Они что-нибудь крикнут или да да
Он говорит, что мы ничего не боимся или да да
Они что-нибудь крикнут или да да
Ты собираешься спросить обо мне, а
Инструменталы
Эх, они думают, что они упрямые
Но я покажу им это
Мои ребята говорят, что мы более упрямы, чем они.
Они думают, что они мудры
И я покажу им это
Ибо здесь их мудрость — глупость
И десять голов впустую
И десять голов впустую
Надеюсь, ты подсчитываешь счет
Вам платят деньги
Вам платят деньги
Я всегда закреплю решетку
Маленький мальчик, маленький мальчик
Когда ты зовешь в такт
Он важный человек
Грубый мальчик, грубый мальчик
Вы полагаете, что знаете это
Есть те, кто стоит за важным человеком
Жесткий мальчик, трудный мальчик
Итак, когда дело доходит до потока
Я сказал, что он был человеком Джигги
Нет досады, нет досады
Потому что, когда ты видишь красный глаз
Просто знай, что это для мужчин
Если это проблема, о которой они хотят поговорить
Если справедливость - это то, о чем они хотят говорить
Если это мир, о котором они хотят поговорить
Все, о чем они хотят поговорить
Мы ничего не боимся или да да
Они собираются что-то крикнуть или да да
Он говорит, что мы ничего не боимся или да да
Они что-нибудь крикнут или да да
Ты собираешься спросить обо мне, а
Они не знают мою историю
Я не знаю свою историю
Они знают только славу
Они знают только славу, да, да
Никто не свят
Никто не свят, да, да
Так что не говори о карме
Как сказать, что ты никогда не останавливаешься

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет