Текст песни Quiz tha Great, Drakare, Miracle paul - Goodness and Mercy

Просмотров: 2 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Quiz tha Great, Drakare, Miracle paul - Goodness and Mercy, а также перевод песни и видео или клип.

Goodness and mercy just dey follow me oh
Oh oh oh


Goodness and mercy for my side
Omo dem stack up
God be my father, my loyal king
He's my backup
Warning! Last card
Omo mhen this one na check up
Anytime I step into His presence
I dey step up
Uh! Hahaha

Nobody fit to check am
Mercies of the Lord on His anointed, who dey check am?
God wey dey bless no be everybody expect am
But I am of the Lord omo mhen I dey expectant oh


You light up my dark
You Shine your light into my life
And when I am down
You pick me up, you break me free

Yes I know it
Yes I know it
You no fit ever leave me lonely
You no fit ever leave me lonely

Cuz you dey back o
Me I no fit lack o
Way that you dey bless me daily
Used to think e far but
You de gimme speed
Oluwa ti gbemidebe

His goodness and your mercy
Na wetin surround me
You know e dey show my body
I’m the evidence o
I’m the evidence you see
His goodness and mercy oh


Goodness and mercy just dey follow me go
I live in plenty
I live in plenty oh
Over the world I get authority oh
I live in plenty
Nothing fit do me oh oh

Goodness and mercy just dey follow me go
Over the world I get authority oh
Goodness and mercy just dey follow me
Over the world I get authority
Goodness and mercy just dey follow me go
Over the world I get authority oh
Goodness and mercy just dey follow me
Over the world I get authority

Доброта и милосердие просто следуют за мной, о
Ох ох ох


Доброта и милосердие на моей стороне
Омо, они складываются
Боже, будь моим отцом, моим верным королем
Он моя поддержка
Внимание!Последняя карта
Омо, тогда проверь это
Каждый раз, когда я вступаю в Его присутствие
я подхожу
Ух!Ха-ха-ха

Никто не подходит, чтобы проверить меня
Милость Господа к помазаннику Своему, кто они?
Боже, благослови меня, нет, все ожидают, что я
Но я от Господа, когда я жду, о


Ты освещаешь мою темноту
Ты проливаешь свой свет в мою жизнь
И когда я спускаюсь
Ты подхватишь меня, ты освободишь меня

Да, я знаю это
Да, я знаю это
Ты никогда не оставишь меня одиноким
Ты никогда не оставишь меня одиноким

Потому что ты вернулся, о
Мне не хватает о
Ты благословляешь меня каждый день
Раньше думал далеко, но
Дай мне скорость
Олува ти гбемидебе

Его доброта и твое милосердие
Мы окружаем меня
Ты знаешь, они показывают мое тело
Я доказательство о
Я доказательство, которое ты видишь
Его доброта и милость, о


Доброта и милосердие просто следуют за мной.
Я живу в изобилии
Я живу в изобилии, ох
Над миром я получаю власть, ох
Я живу в изобилии
Ничего подходящего, сделай мне, о, о

Доброта и милосердие просто следуют за мной.
Над миром я получаю власть, ох
Доброта и милосердие просто следуют за мной.
Над миром я получаю власть
Доброта и милосердие просто следуют за мной.
Над миром я получаю власть, ох
Доброта и милосердие просто следуют за мной.
Над миром я получаю власть

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет