Текст песни Korede Bello - Way Life Goes

Просмотров: 2 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Korede Bello - Way Life Goes, а также перевод песни и видео или клип.

I reminisce
On my way to the top
Many stairs
Back in the day when I had many friends
But twenty friends no go fit to play for twenty years
Many tears I don fight
Overcome many fears
But you go soon realize say wetin dey kill monkey na over confidence
Oh
Because the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey teach am for school
I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school
It's the way life goes
It's the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It's the way life goes
It's the way life goes
Friends turn to foes
Family can be your rival

Before you go
Before you start to go for dough
Know say money come money go
And money follow with the followers
Ogbeni know
People rise people fall
So live your life on the low
Some people just dey lie for their followers
Things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey teach am for school
I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey teach am for school
It's the way life goes
It's the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It's the way life goes
It's the way life goes
Friends turn to foes
Family can be your rival

Я вспоминаю
На пути к вершине
Много лестниц
Еще в тот день, когда у меня было много друзей
Но двадцать друзей не годятся для игры в течение двадцати лет.
Много слез, с которыми я не борюсь
Преодолеть множество страхов
Но ты скоро поймешь, что говорят, что они убивают обезьяну из-за уверенности.
Ох
Потому что то, чему жизнь учит тебя
Дем не они читают книгу
Дем не учат меня в школу
Я говорю то, чему тебя научит жизнь.
Дем не они читают книгу
Дем, нет, они идут учить в школу
Такова жизнь
Такова жизнь
Люди приходят и уходят
Встаньте на десять пальцев ног
Такова жизнь
Такова жизнь
Друзья обращаются к врагам
Семья может быть вашим соперником

Прежде чем уйти
Прежде чем начать идти за тестом
Знай, скажи, деньги приходят, деньги уходят.
И деньги следуют за последователями
Огбени знает
Люди поднимаются, люди падают
Так что живи своей жизнью на низком уровне
Некоторые люди просто лгут ради своих последователей.
Вещи, которым жизнь научит тебя
Дем не они читают книгу
Дем не учат меня в школу
Я говорю то, чему тебя научит жизнь.
Дем не они читают книгу
Дем не учат меня в школу
Такова жизнь
Такова жизнь
Люди приходят и уходят
Встаньте на десять пальцев ног
Такова жизнь
Такова жизнь
Друзья обращаются к врагам
Семья может быть вашим соперником

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет