Текст песни Korede Bello - Sugar

Просмотров: 2 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Korede Bello - Sugar, а также перевод песни и видео или клип.

This gbedu Dey enter body SUGAR
Shayo ti wonu body SUGAR
Vanessa bring it over SUGAR
Sister this ikebe na SUPER
Fine girls dem dey gather for my SUGAR
Sweet boy like Dangote SUGAR
Be like tambolo wey see SUGAR
She say MEGA your SUGAR na SUPER
Anita Benita Lupita
Woni pota ta
Ore meta ta ta ta
Owo yen po Dantata
Oya
Kpa kpa kpa
Kpa kpa kpa
Owo mi da Kpa kpa kpa
Commot body jor
Kpa kpa kpa
Dapada kpa kpa kpa
MEGA STAR SUPA STAR
Give us the gbedu drop am

Micasa Sucasa as e dey hot oya chop am
Who no like beta thing Abo
Enter my Maserati Abo
Jeka ma Kawasaki Abo
Ehn the party after party Abo
On a kentro kamakazi Abo
Ball like Amokachi I ball
No time for titikati Abo
Fine gials dem call me zaddy Ambo
My phone has been ringing
If it’s not money I’m not picking
Must be jonzing dem must be joking
If they thinking that I’ve been sleeping
I’m a chosen
I’ve been cooking
M3GA chicken so finger licking
Know say man a big fish ejadindin
I’ve been kinging since the beginning
Yebaribaba somebody bobo
Astalavista enter my motor
Carry you go go place wey you no know
Give her the zoom zoom call me Papito
Yebaribaba somebody bobo
Astalavista enter my motor
Carry you go go place wey you no know
Give her the Boom Boom Boom !!
This gbedu Dey enter body SUGAR
Shayo ti wonu body SUGAR
Vanessa bring it over SUGAR
Sister this ikebe na SUPER
Fine girls dem dey gather for my SUGAR
Sweet boy like Dangote SUGAR
Be like tambolo wey see SUGAR
She say MEGA your SUGAR na SUPER
Anita Benita Lupita
Woni pota ta

Ore meta ta ta ta
Owo yen po Dantata
Oya
Kpa kpa kpa
Kpa kpa kpa
Owo mi da Kpa kpa kpa
Commot body jor
Kpa kpa kpa
Dapada kpa kpa kpa

Это gbdu Dey введите в тело САХАР.
Шайо и его тело САХАР
Ванесса приносит это САХАРУ
Сестра, это икебе на СУПЕР
Прекрасные девчонки собираются за моим САХАРОМ.
Милый мальчик, как Данготе САХАР.
Будь как тамболо, когда видишь САХАР
Она говорит МЕГА твой САХАР и СУПЕР.
Анита Бенита Лупита
Где ты можешь
Основная цель – быть
рот Дантаты
Нет
Но но но
Но но но
Извините, но но но
Коммот тело джор
Но но но
Дапада, но да, да
МЕГА ЗВЕЗДА СУПА ЗВЕЗДА
Дай нам gbdu drop am

Микаса Сукаса в роли горячей ойа чоп-ам
Кому не нравятся вещи получше, Або
Введите мой Мазерати Або
Джека ма Кавасаки Або
Эн вечеринка за вечеринкой Або
На кентро камакази Або
Мяч, как Амокачи I, мяч.
Нет времени покупать билеты Або
Прекрасные девчонки зовут меня задди Амбо.
Мой телефон звонил
Если это не деньги, я не выбираю
Должно быть, они шутят, они, должно быть, шутят
Если они думают, что я сплю
я избранный
я готовил
Курица M3GA, так что пальчики оближешь
Знай, скажи, что человек — большая рыба, эджадиндин.
Я был королем с самого начала
Йебарибаба кто-то бобо
Astalavista войди в мой мотор
Нести вас в места, которые вы не знаете
Дай ей зум-зум, позвони мне Папито.
Йебарибаба кто-то бобо
Astalavista войди в мой мотор
Нести вас в места, которые вы не знаете
Дайте ей Бум Бум Бум!!
Это gbdu Dey введите в тело САХАР.
Шайо и его тело САХАР
Ванесса приносит это САХАРУ
Сестра, это икебе на СУПЕР
Прекрасные девчонки собираются за моим САХАРОМ.
Милый мальчик, как Данготе САХАР.
Будь как тамболо, когда видишь САХАР
Она говорит МЕГА твой САХАР и СУПЕР.
Анита Бенита Лупита
Где ты можешь

Основная цель – быть
рот Дантаты
Нет
Но но но
Но но но
Извините, но но но
Коммот тело йор
Но но но
Дапада, но да, да

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет