Текст песни Koker - Give Them

Просмотров: 3 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Koker - Give Them, а также перевод песни и видео или клип.

Ah! Customer is always right
I tell you
I don't wana sing - i don't wana sing
Now i wana sing you don't like the song -
Now you hear the song now you like the song
You don't wana love - You don't wana love
Now you fall in love
You don't wana touch - you don't wana touch
Now you don dey touch
You don't wana kiss - You don't wana kiss
Now you don dey kiss
You don't wana ah - you don't wana ah
Now you don dey ah

Oya give them - give them oya give them
Funwo too oya give them - give them
Oya give them funwo too
Oya funwo - koba koba oya funwo - koba
Ema funwo - koba funwo - koba - funwo

No tell me what i know
(What i - what i know)
Na me know hpow much wey dem pay for
Show - wey dem pay for show
When dem demand, me i supply
Which one be your own
I do my own - plus why you come dey bone
Ibiti mofelo - fekilo
Mofekiri shiriti mafildu anything dey go
I go dey match dey go as them dey want am oo
I go dey give them oo
You don't wana love - You don't wana love
Now you fall in love
You don't wana touch - you don't wana touch
Now you don dey touch
You don't wana kiss - You don't wana kiss
Now you don dey kiss
You don't wana ah - you don't wana ah
Now you don dey ah

Oya give them - give them oya give them
Funwo too oya give them - give them
Oya give them funwo too
Oya funwo - koba koba oya funwo - koba
Ema funwo - koba funwo - koba - funwo

Na from cross from pikin dey work
- small pikin dey work
And na from work man pikin dey
Chop - man pikin dey chop
After we chop man pikin must fvck
- man pikin must fvck
They wan see the end but we no get bus-stop
Ibiti mofelo - fekilo
Mofekiri shiriti mafilodu anything dey go
I go dey match dey go as them dey want am oo
I go dey give them oo
You don't wana love - You don't wana love
Now you fall in love
You don't wana touch - you don't wana touch
Now you don dey touch
You don't wana kiss - You don't wana kiss
Now you don dey kiss
You don't wana ah - you don't wana ah

Now you don dey ah oya give them - give them
Oya give them funwo too
Oya give them - give them oya give them
Funwo too oya funwo - koba koba
Oya funwo - koba ema funwo - koba
Funwo - koba - funwo

Ах! Клиент всегда прав
Я тебе говорю
Я не хочу петь - я не хочу петь
Теперь я хочу петь, тебе не нравится песня -
Теперь ты слышишь песню, теперь тебе нравится песня
Ты не хочешь любить - Ты не хочешь любить
Теперь ты влюбляешься
Ты не хочешь прикасаться - ты не хочешь прикасаться
Теперь ты прикасаешься
Ты не хочешь целоваться - Ты не хочешь целоваться
Теперь ты целуешься
Ты не хочешь ах - ты не хочешь ах
Теперь ты делаешь ах

Давай, дай им - дай им, давай, дай им
Дай им тоже, давай, дай им - дай им
Давай, дай им тоже
Давай, дай - коба коба, давай, дай - коба
Не давай им - коба, дай - коба - дай

Не говори мне того, что я знаю
(Что я - что я знаю)
Я знаю, сколько они заплатили за
Шоу - сколько они заплатили за шоу
Когда они требуют, я поставляю
Что тебе нужно?
Я делаю свое дело - и почему ты злишься?
Куда я хочу - я пойду
Я буду делать все, что угодно
Я буду идти, как они хотят
Я буду давать им
Ты не хочешь любить - Ты не хочешь любить
Теперь ты влюбляешься
Ты не хочешь прикасаться - ты не хочешь прикасаться
Теперь ты прикасаешься
Ты не хочешь целоваться - Ты не хочешь целоваться
Теперь ты целуешься
Ты не хочешь ах - ты не хочешь ах
Теперь ты делаешь ах

Давай, дай им - дай им, давай, дай им
Дай им тоже, давай, дай им - дай им
Давай, дай им тоже
Давай, дай - коба коба, давай, дай - коба
Не давай им - коба, дай - коба - дай

С самого детства человек работает
- маленький ребенок работает
И от работы человек
Ест - человек ест
После того, как мы поедим, человек должен заниматься сексом
- человек Ребенок должен трахаться
Они хотят увидеть конец, но у нас нет остановки
Куда я хочу пойти - неважно
Я буду идти, куда угодно, что бы ни случилось
Я буду идти, как они хотят
Я буду давать им это
Ты не хотела любить - ты не хотела любить
Теперь ты влюбилась
Ты не хотела прикасаться - ты не хотела прикасаться
Теперь ты прикасаешься
Ты не хотела целоваться - ты не хотела целоваться
Теперь ты целуешься
Ты не хотела ах - ты не хотела ах

Теперь ты ах, давай, дай им - дай им
Давай, дай им тоже
Давай, дай им - дай им, давай, дай им
Им тоже, давай, дай им - коба коба
Давай, дай им - коба, не давай им - коба
Дай им - коба - дай им

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет