Текст песни Kjb Remilex - Ninety Nine Dayz

Просмотров: 1 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Kjb Remilex - Ninety Nine Dayz, а также перевод песни и видео или клип.

Yeeee
Boi ọwa haa yea yea haa
Bay pon
Tamrege ju bayi
Digidigi
Tamrege ju bayi ló o
Tamrege ju bayi ló


Dem say 99 days for the thief
And then the one day for the owner
Bobo no go die
Unless toba darugbo
Grinding till we make am for the street
Love is not a portion for weak
But we still try hard
Too survive am
Music industry hard
And na money fit too sort am
My sound must too travel overseas
On ah Radio
Wa N'gbó
On ah Teli o
Wa N'ri
Jékan dami mó o bami
Ébami shami ami ashé
On ah Radio
Wa N'gbó
On ah Teli o
Wa N'ri
Jékan dami mó o bami
Ébami shami ami ashé


Deep down na you dey cover me
No lies, i don dey tire séé
Cus me i don dey street for many years
Too get the money séé
My time don dey near
So bad man no dey fear .
We taking,we taking over
(Phone call)
Hello baba God
I been don dey call you
for a very long time
But as you no come pick na
People no dey reason my matter
Dem dey do me anyhow Baba
But as you don pick now ehn
Baba abeg Dey With me till the end of time
Make your blessings rain on me
Make my star shine Allover the world baba
I know say you fit run am
E no hard you baba
Do am for me


Eleda mi lo N'soro
Ori mi órí mi ló N'pe ire wale
Make i no dey like bóló
Na why i dey call on you baba eh
Eleda mi lo N'soro
Ori mi órí mi ló N'pe ire wale
Make i no dey like bóló
Na why i dey call on you baba eh
Kómó alashó mawó akisa
Kómó éléran majé egun
Kómó éléshin marin nilé o eh

Kemi mabawón wó akisa o
Kemi maba wón jé egun Laye mi o
Baypon

дааа
Бой Ова хаа да да хаа
Бэй-Пон
Тамреге-ю-байи
Дигидиги
Тамреге ю байи ло о
Тамреге ю байи ло


Дем говорит 99 дней для вора
И вот один день для владельца
Бобо, не умирай
Если только не тоба даругбо
Шлифуем, пока не выйдем на улицу
Любовь – не доля для слабых
Но мы все равно очень стараемся
Слишком выжить, я
Музыкальная индустрия жесткая
И деньги тоже подходят, вроде как.
Мой звук тоже должен путешествовать за границу
На ах радио
Ва Нгбо
Он ах Тели о
Ва Нри
Жекан дами мо о бами
Эбами Шами ами Аше
На ах радио
Ва Нгбо
Он ах Тели о
Ва Нри
Жекан дами мо о бами
Эбами Шами ами Аше


В глубине души ты прикрываешь меня.
Никакой лжи, я не устаю видеть
Потому что я нахожусь на улице уже много лет
Тоже получи деньги, смотри.
Мое время не близко
Такой плохой человек, не бойся.
Мы берем, мы берем на себя
(Телефонный звонок)
Привет, баба Бог
Я не звонил тебе
в течение очень долгого времени
Но раз уж ты не пришел, выбери па.
Люди не думают, что мое дело
Дем-дей, все равно сделай меня, Баба.
Но как ты сейчас не выбираешь, хен
Баба просит Дея Со мной до конца времен
Пусть твои благословения прольются на меня
Заставь мою звезду сиять по всему миру, детка.
Я знаю, скажи, что тебе подходит, беги, я
Э, нет, сложно, баба
Сделай для меня


Эледа ми ло Н'соро
Ori mi orí mi lo N'pe ire wale
Сделай так, чтобы мне не нравился мяч
Нет, почему я зову тебя, баба, а
Эледа ми ло Н'соро
Ori mi orí mi lo N'pe ire wale
Сделай так, чтобы мне не нравился мяч
Нет, почему я зову тебя, баба, а
Комо алашо маво акиса
Комо éléran majé egun
Комо элешин марин ниле о да

Кеми Мабавон с Акисой
Кеми Маба выиграла жизнь, Лайе ми о
Байпон

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет