Текст песни Kefee - Dem Go Talk
На этой странице находится текст песни Kefee - Dem Go Talk, а также перевод песни и видео или клип.
|
Hei hek hek hek Its your girl Kefee again Nor do face like monkey wey lick lime Cause everybody get hin time Why you dey jealous me The more you dey vex the more i just dey flex dey go Eyy eyy eyy eyy Why you dey jealous me Shei na you won curse person wey God don bless oh God don bless oh Eyy eyy you nor reach You buy Bugattti dem go talk You soak garri dem go talk You wear designers dem go talk Abi na China dem go talk You wear Akpola dem go talk You ride okada dem go talk You too fine dem go talk You nor fine dem go talk Am the apple of His eyes can't you see can't you see Lion nor fit dream bad dream no no That's why all I dey see na de land wey dey green wey dey green I shall grew cos my hands are clean Cos my Lord is at my right hand I can't be moved He's got a plan He neither sleeps nor slumbers He's trans transform form from one level to another Cos like the golden goose all the blessing dey oozes Hei all the blessing dey oozes Why you dey jealous me The more you dey vex the more i just dey flex dey go Dey go dey go Why you dey jealous me jealous me Shei na you won curse person wey God don bless oh person wey God don bless oh Eyy eyy You buy Bugattti dem go talk You soak garri dem go talk You wear designers dem go talk Abi na China dem go talk You wear Akpola dem go talk You ride okada dem go talk You too fine dem go talk You nor fine dem go talk Some call me the queen of the street Branama destiny succeed Some said I couldn't make it but I believe in me nyah Destiny to see my blessings yet to come haan Never gave up cos am the champion Check out my post and form am there to feed your screen You for face your work face your work You run your race Enesi iruevwe ofu igbone oro ijijie Ikebe rokukrokri rie aji nune Why you dey jealous me The more you dey vex the more i just dey flex dey go Dey go dey go nor be today nor be today Why you dey jealous me jealous me Shei na you won curse person wey God don bless oh person wey God don bless oh Eyy eyy eyy eyy You buy Bugattti D dm go talk You soak garri dem go talk You wear designers dem go talk Abi na China dem go talk You wear Akpola dem go talk You ride okada dem go talk You too fine dem go talk You nor fine dem go talk Dem go talk Nor need to do face like monkey wey lick lime Cause everybody get hin time Hey it's time for Teke test spiritual Eyy hek Teke are you ready Shekere shekere shekere shekere shekere Agogoooo gigim hak Gigim hak gigim hak gigim Talking drum haahn Abidemi let's go Keyboard hey Guitar dun dun dan dan dan dan dan dan Dem go talk dem go talk Rest please You wear your trousers dem go talk You tie rappa dem go talk You no marry dem go talk You come marry dem go talk You born plenty dem go talk You no born any dem go talk You too do dem go talk You nor do dem go talk E compulsory say person must getti iv see hole for pocket see hin eye leverybody color hair dey you sef wan color hair See am for class that time hin height very very tall girl see she no know anything very local she very very dogged She na garri she dey soak dis morning o dis early morning na garri she dey drink Nor need to do face like monkey wey lick lime Cause everybody get hin time You hear wetin concern you sef Dem go talk now dem go talk now |
Эй, хе, хе, хе
Это снова твоя девушка, Кефи.
И лицо не похоже на обезьяну, которая слизывает лайм.
Потому что все получают время
Почему ты меня завидуешь?
Чем больше ты раздражаешь, тем больше я просто сгибаюсь.
Эй, эй, эй, эй
Почему ты меня завидуешь?
Шей, ты выиграл проклятие человека, благослови Бог, о Боже, благослови, о
Эй, эй, ты не достигнешь
Вы покупаете Bugatti, идите, поговорим.
Ты замачиваешь Гарри, иди, поговори
Ты носишь дизайнеров, иди и поговори.
Аби на Китай, поговори
Ты носишь Акполу, иди, поговори.
Ты едешь, окада, давай поговорим
Ты тоже в порядке, иди поговори
Ты не в порядке, иди поговори
Я зеница Его глаз, разве ты не видишь, разве ты не видишь?
Лев ни при чем, плохой сон, нет, нет.
Вот почему все, что я вижу на земле, зеленое, зеленое, зеленое.
Я вырасту, потому что мои руки чисты
Потому что мой Господь находится по правую руку от меня, я не могу сдвинуться с места
У него есть план, он не спит и не дремлет.
Он трансформирует форму с одного уровня на другой.
Потому что, как золотой гусь, все благословение сочится
Привет, все благословения, которые сочатся
Почему ты меня завидуешь?
Чем больше ты раздражаешь, тем больше я просто сгибаюсь.
Давай, давай, давай
Почему ты меня завидуешь?
Шей, ты выиграл, прокляни человека, благослови Бог, о человек, благослови Бог, о
Эй, эй
Вы покупаете Bugatti, идите, поговорим.
Ты замачиваешь Гарри, иди, поговори
Ты носишь дизайнеров, иди и поговори.
Аби на Китай, поговори
Ты носишь Акполу, иди, поговори.
Ты едешь, окада, давай поговорим
Ты тоже в порядке, иди поговори
Ты не в порядке, иди поговори
Некоторые называют меня королевой улицы, судьба Бранамы удалась.
Некоторые говорили, что я не смогу этого сделать, но я верю в себя, да.
Судьба увидеть мои благословения еще впереди, хаан
Никогда не сдавался, потому что я чемпион
Прочтите мой пост и напишите мне, чтобы накормить ваш экран.
Ты смотришь в лицо своей работе, смотришь в лицо своей работе
Вы бежите свою гонку
Энеси ируевве офу игбоне оро иджиджие
Икебе рокукрокри риэ аджи нуне
Почему ты меня завидуешь?
Чем больше ты раздражаешь, тем больше я просто сгибаюсь.
Эй, эй, эй, не будь сегодня и не будь сегодня
Почему ты меня завидуешь?
Шей, ты выиграл, прокляни человека, благослови Бог, о человек, благослови Бог, о
Эй, эй, эй, эй
Ты покупаешь Bugatti D, иди, поговорим.
Ты замачиваешь Гарри, иди, поговори
Ты носишь дизайнеров, иди и поговори.
Аби на Китай, поговори
Ты носишь Акполу, иди, поговори.
Ты едешь, окада, давай поговорим
Ты тоже в порядке, иди поговори
Ты не в порядке, иди поговори
Дем, иди поговорим
И не нужно делать лицо, как у обезьяны, которая слизывает лайм.
Потому что все получают время
Эй, пришло время для духовного теста Теке
Эй, черт возьми
Теке, ты готов?
Шекере Шекере Шекере Шекере Шекере
Агогоооо гигим хак
Гигим хак гигим хак гигим
Говорящий барабан хаан Абидеми, поехали
Клавиатура, эй
Гитара Дун Дун дан дан дан дан дан дан
Дем, поговори, дем, поговори
Отдохните, пожалуйста
Ты носишь штаны, иди, поговори.
Ты завязываешь раппу, иди, поговори.
Ты не женишься на них, иди поговори
Ты выходишь замуж, иди, поговори
Ты родился много, иди и поговори
Ты не рожден, иди, поговори
Ты тоже поговори
Ты и они не разговаривают
E обязательно сказать, что человек должен получить iv увидеть дырку для кармана увидеть hin глаз рычаг цвет волос дей ты сеф ван цвет волос
Вижу меня на уроке в это время, рост хин, очень-очень высокая девушка, вижу, она ничего не знает, очень местная, она очень-очень упрямая
Она на Гарри, она вымачивает это утро или раннее утро на Гарри, она пьет
И не нужно делать лицо, как у обезьяны, которая слизывает лайм.
Потому что все получают время
Ты слышишь, что тебя беспокоит?
Дем, поговори сейчас, дем, поговори сейчас