Текст песни Kckings - Random Boy

Просмотров: 1 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Kckings - Random Boy, а также перевод песни и видео или клип.

Random boy came from nothing
But he's looking for something
Many things sup for the street
But he's never ever stopping
Them no fit stop this random boy
Them no fit kill who don die before
Me I go find my way , Cos I go fit sustain.

No think say me I no go reach
To be there Is what I dream
cnything wey dem like dem talk
Success e sure for me

No think say me I no go reach
To be there Is what I dream
cnything wey dem like dem talk
Success e sure for me

Sometimes I Dey loose my mind
Sometimes I Dey cry all night
But I get strong head , I no fit quit I still Dey grind for life !
You fit mess with my energy
You no fit stop this my melody
Cos Better grace e Dey follow me
If you try its a felony

Moni ..Monica do me corny
Monica follow my padi
Monica wey I been dey kolobi
Even my nigga wey Dey been tell me
Say Monica no be for me
He carry am cure him konji
But I no wan get mis understanding

No think say me I no go reach
To be there Is what I dream
cnything wey dem like dem talk
Success e sure for me

No think say me I no go reach
To be there Is what I dream
cnything wey dem like dem talk
Success e sure for me

Случайный мальчик появился из ничего
Но он что-то ищет
Многие вещи подходят для улицы
Но он никогда не останавливается
Они не в состоянии остановить этого случайного мальчика
Им не годится убивать тех, кто не умирает раньше
Я иду искать свой путь, Потому что я готов выдержать.

Нет, думай, скажи мне, что я не доберусь до тебя
Быть там - это то, о чем я мечтаю
что-нибудь, что они любят говорить
Успех для меня уверен

Нет, думай, скажи мне, что я не доберусь до тебя
Быть там - это то, о чем я мечтаю
что-нибудь, что они любят говорить
Успех для меня уверен

Иногда я теряю рассудок
Иногда я плачу всю ночь
Но у меня сильная голова, я не могу бросить, я все еще буду шлифовать всю жизнь!
Ты вписываешься в мою энергию
Ты не в состоянии прекратить эту мою мелодию
Потому что лучше Грейс, и они следуют за мной.
Если вы попробуете, это будет уголовное преступление

Мони..Моника, сделай мне банально
Моника следуй за моим пади
Моника, я был колоби
Даже мой ниггер, Вей Дей, сказал мне.
Скажи Монике, не будь для меня
Он несет, я вылечу его, конджи
Но я не хочу неправильно понимать

Нет, думай, скажи мне, что я не доберусь до тебя
Быть там - это то, о чем я мечтаю
что-нибудь, что они любят говорить
Успех для меня уверен

Нет, думай, скажи мне, что я не доберусь до тебя
Быть там - это то, о чем я мечтаю
что-нибудь, что они любят говорить
Успех для меня уверен

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет