Текст песни 6uff feat. FirstKlaz - STEADY

Просмотров: 2 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни 6uff feat. FirstKlaz - STEADY, а также перевод песни и видео или клип.

All of my fears I've been conquering
Once upon a time
When the going was rugged
Everything don clear e be like threeD
Cos I put in work and I trust the process
I dey my lane I no like to complain
I dey steady find the dollar
Make I fit dey sustain
Check out my drip ice pon my neck
I dey on my steez but dem just wan hate
I dey flex like say everyday na birthday

So I free all my worries
I just wan enjoy
I dey reminisce
All the times wey I no get dough
Friend turn enemies
Some families to foes
But by any means
I'm steady on the go

E get one thousand reasons why
I'm living my life on the low low
I get only one life yolo
I just wan dey find my Awolowo
Joor ori mi get plenty ororo
Mi o sha Ko mo
No send no body oh
Mo relax ma worry oh
First off godily
Omo owo secondly
Don't play with my money
Make we dey in harmony
No wayo me, no play me konami
Omo see wahala go dey
If you whine na gobe
One life I'm living real good
I'm feeling real good ehhh

So I free all my worries
I just wan enjoy
I dey reminisce
All the times wey I no get dough
Friend turn enemies
Some families to foes
But by any means
I'm steady on the go

So I free all my worries
I just wan enjoy
I dey reminisce
All the times wey I no get dough
Friend turn enemies
Some families to foes

Все мои страхи я побеждаю
Жили-были
Когда жизнь была трудной
Все стало ясно, как в трехмерном пространстве
Потому что я работаю и верю в процесс
Я на своем пути, я не люблю жаловаться
Я постоянно ищу доллары
Чтобы я мог выживать
Посмотрите на мои украшения на шее
Я в своем стиле, но они просто хотят ненавидеть
Я хвастаюсь, как будто каждый день день рождения

Поэтому я освобождаюсь от всех своих забот
Я просто хочу наслаждаться
Я вспоминаю
Все те времена, когда у меня не было денег
Друзья превращались во врагов
Некоторые семьи становились врагами
Но в любом случае
Я постоянно в движении
Есть тысяча причин, почему
Я живу своей жизнью втихаря
У меня только одна жизнь, yolo
Я просто хочу найти своего Аволово
Joor ori mi get plenty of ororo
Mi o sha Ko mo
No send no someone oh
Mo relax ma worry oh
First от божественного
Омо ово во-вторых
Не играй с моими деньгами
Давай будем в гармонии
Нет, не играй со мной, Konami
Омо, смотри, будут проблемы
Если ты будешь ныть, это будет ужасно
Одна жизнь, я живу очень хорошо
Я чувствую себя очень хорошо, эхх
Поэтому я освобождаюсь от всех своих забот
Я просто хочу наслаждаться
Я предаюсь воспоминаниям
Все те времена, когда у меня не было денег
Друзья превращались во врагов
Некоторые семьи становились врагами
Но в любом случае
Я всегда в движении

Поэтому я освобождаюсь от всех своих забот
Я просто хочу наслаждаться
Я предаюсь воспоминаниям
Все те времена, когда у меня не было денег
Друзья превращались во врагов
Некоторые семьи становились врагами

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет