Текст песни 2wenny - Nana

Просмотров: 6 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни 2wenny - Nana, а также перевод песни и видео или клип.

I have been feeling this love
From a high way,
The way e dey work
Me i dont know.
The girl don jazz me
Like highman oo
Wetin boy dey do
Me I dont know
For your love
E dey make me dey kiyamasa
Kiyamasa werey werey kiyamasa
Baby come take me to weetside oo
(To the westside oo)
For your matter I go decide oo
(I go decide oo)
See this your love I no divide oo
(Me no divide oo)


E dey be like say I go dey for you
Dey dey dey
I go dey for you
Carry my heart I go dey for you
Henessey I go dey for you

That's why I call her my nana
My nana oo
I keep on screaming my nana
My beautiful nana oo
That's why I call my nana
My nana oo
I keep on screaming my nana
My original nana oo


For your case I go fight man
For your case I go go naughty
For your case I go go war
I go scatter the whole of area 2
Your love e dey paralyse me
E dey tantalise me
Show me love from this side
Love wey no dey disguise


E dey be like say I go dey for you
Dey dey dey
I go dey for you
Carry my heart I go dey for you
Henessey I go dey for you

That's why I call her my nana
My nana oo
I keep on screaming my nana
My beautiful nana oo
That's why I call my nana
My nana oo
I keep on screaming my nana
My original nana ooo


My baby my baby
My nana my lover
You deserve the lovings
Even if to say you jazz me


E dey be like say I go dey for you
Dey dey dey
I go dey for you
Carry my heart I go dey for you
Henessey I go dey for you

That's why I call her my nana
My nana oo
I keep on screaming my nana
My beautiful nana oo
That's why I call my nana
My nana oo
I keep on screaming my nana
My original nana oo

Я чувствовал эту любовь
С высокого пути,
Как они работают
Я не знаю.
Девушка не рассмешила меня
Как Хайман оо
Что, мальчик, они делают?
Я не знаю
Для твоей любви
И они заставят меня киямаса
Киямаса вэй вэй киямаса
Детка, иди, отвези меня в Weetside, оо.
(В Вестсайд, оо)
Что касается твоего вопроса, я пойду решать, оо
(Я иду решать, оо)
Смотри, это твоя любовь, которую я не разделяю.
(Меня не разделяют, оо)


И они говорят, что я иду за тобой
дей дей дей
Я схожу за тебя
Неси мое сердце, я иду за тобой
Хенесси, я иду за тобой

Вот почему я называю ее своей бабушкой
Моя бабушка ооо
Я продолжаю кричать, моя бабушка
Моя прекрасная бабуля ооо
Вот почему я зову свою бабушку
Моя бабушка ооо
Я продолжаю кричать, моя бабушка
Моя оригинальная бабушка оо


В твоем случае я иду драться, чувак.
В твоем случае я пойду непослушным
В твоем случае я иду на войну
Я разбегаюсь по всей зоне 2
Твоя любовь парализует меня.
Они меня дразнят
Покажи мне любовь с этой стороны
Любовь без маскировки


И они говорят, что я иду за тобой
дей дей дей
Я схожу за тебя
Неси мое сердце, я иду за тобой
Хенесси, я иду за тобой

Вот почему я называю ее своей бабушкой
Моя бабушка ооо
Я продолжаю кричать, моя бабушка
Моя прекрасная бабуля ооо
Вот почему я зову свою бабушку
Моя бабушка ооо
Я продолжаю кричать, моя бабушка
Моя оригинальная бабушка ооо


Мой ребенок, мой ребенок
Моя бабушка, мой любовник
Ты заслуживаешь любви
Даже если сказать, что ты меня рассмешил


И они будут типа сказать, что я иду за тобой
дей дей дей
Я схожу за тебя
Неси мое сердце, я иду за тобой
Хенесси, я иду за тобой

Вот почему я называю ее своей бабушкой
Моя бабушка ооо
Я продолжаю кричать, моя бабушка
Моя прекрасная бабуля ооо
Вот почему я зову свою бабушку
Моя бабушка ооо
Я продолжаю кричать, моя бабушка
Моя оригинальная бабушка оо

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет