Текст песни Timaya - Plantain boy

Просмотров: 8 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Timaya - Plantain boy, а также перевод песни и видео или клип.

Intro

Men I dont owe anybody anything men
I want to leave my life the way I can
I noh come Lagos to count bridge
You see my life now, hun

Verse 1

Dem know me wella
Everybody know me as Mr. Timaya
When I be common plantain seller,
God don change my name to Timaya
(Oh why) I dey for choir
Back in the days for Mountain of Fire
Now so I just dey halla
God don answer my mama prayer (oh why)
*** ___ gbumadu (gbumadu)
Dis boy na dakwala (dakwala ehh)
Everybody just dey feel me
Coast to coast dem know my name (Chineke me)

Hook

You ride Okada,
im noh mean say u noh go driver hummer
Even if you sell pure water,
im noh mean say your life dey for gutter

Chorus

But I am still dat plantain boy
na me be the pikin wen dey give im mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I'm a very big boy
I'm a very big boy,
I'm a very rich boy
Ehy my God, you don lift me high ohhhhhhhhh

ehhhhhhhhhhhhhh

Verse 2

From nobody,
God you make me me a somebody
Oh my Lord I'm so happy
*** for me****
I dey on my owe***
Che Jehova just bless me
Every body just dey ***
Cos I noh know why people too dey jealous ehy
modukpe ****
you cannot stop us
I coming with the name of Jesus
Now sell I dey sell plantain
Every Saturday
Me and my mama, we dey sell plantain ohhhhhhhh
my mama plantain

Repeat Chorus

Thank God say
Alot, alot of people dem want make i fall
Every nite and day dem wan see me fall
But Jehova Nisee don make me tall
All fingers are not equal
People dem plan na to see me fall
Every time them want make i go under
(Chai) Jehova don make me proper
I go just dey make am __ **

______ Dem noh like somebody wen dey grow
If dem see say you dey make am
Dem go want to make you slow
Ohhhhh you cannot stop me ehh
Jehova dey by my side
you cannot stop me ehhhhhh
Jehovah dey by my side ehhhh
(Everybody everybody just say ahhh)

Plantain seller,(seller)
Dem know me wella
Eh everybody I'm a plantain seller
Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
wella wella, dem know me wella
See I'm still that plantain seller
eh i dey sell, dem know me wella
ehh everybody, I am a plantain seller

Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
wella wella, dem know me wella
See I'm still that plantain seller
eh i dey sell, dem know me wella
ehh everybody, I am a plantain seller

Repeat Chorus till fade

Oh oh, Ayiba ehhy
Thank you for
Ehh, my mama ehhhhhh
I remember I sold plantain ohhhhh
Now my story don change
Dem want make I go back again ohhhh
Lie lie to lie lie, I noh go fall ohhhhhhh

{Voice} Believe in youself everybody

вступление

Мужчины, я не должен кого-нибудь людям
Я хочу оставить свою жизнь так, как я могу
Я приезжаю лагос, чтобы подсчитать мост
Вы видите мою жизнь сейчас, хун

Стих 1.

Де ДЕМ знаешь меня Wella
Все знают меня как г-н Тимая
Когда я буду обычным поставкам продавца,
Бог Дон не изменит мое имя в Timaya
(О, почему) я добираюсь за хор
Вернуться в дни для горы огня
Теперь я просто Дей Дей Халла
Бог Дон ответь на мою маму (о, почему)
*** ___ ГБУМАДУ (GBUMADU)
Дис мальчик на Даквала (Даквала Эхх)
Все просто ощущают меня
Побережье до побережья Дем знают мое имя (Chineke Me)

Крюк

Ты ездишь окада,
IM NOH означает, скажем, u noh go ge водитель hummer
Даже если вы продаете чистую воду,
IM NOH означает, скажем, ваша жизнь dey для желоба

хор

Но я до сих пор подорожник мальчик
На мне быть Пикин Уэнь Дейс Дай мне мама радости
Многие люди видят меня как бесполезный мальчик
Но спасибо Богу сегодня я очень большой мальчик
Я очень большой мальчик,
Я очень богатый мальчик
Боже мой, ты не подними меня высоким ооротным эмхххом

эххххххххххххххххххх

Стих 2

От никого,
Боже, ты заставляешь меня мне кого-то
Боже мой, я так счастлив
*** для меня****
Я думаю о моем обязанности ***
Че Иегова только что благословил меня
Каждое тело просто dey ***
Потому что я знаю, почему люди тоже ревномозывают эхи
Modukpe ****
Вы не можете остановить нас
Я иду с именем Иисуса
Теперь продать я продаю поставку
Каждую субботу
Я и моя мама, мы добрасываем поставку Ohhhhhhhhhhhhhhhhhhh
Мой мама подорожник

Повторять хор

Слава Богу, скажем
Много, много людей Дем хочет сделать, я падаю
Каждый Nite и Day Dem Wan увидит меня падать
Но Иегова Нейсен Дон делает меня высоким
Все пальцы не равны
Люди планируют НС, чтобы увидеть меня падать
Каждый раз, когда они хотят заставить меня идти под
(Чай) Иегова Дон заставляет меня правильно
Я иду, просто dey сделать am __ **

______ Dem Noh Как кто-то, что кто-то растут
Если Дем, посмотрим, скажем, ты делаешь
Дем иди хочет сделать тебя медленно
Ohhhhh, ты не можешь остановить меня, а
Иегова Дейс на моей стороне
Вы не можете остановить меня, EHHHHHHH
Иегова Дейс на моей стороне EHHHHH
(Все все просто говорят аххх)

Поставка продавца, (продавец)
Де ДЕМ знаешь меня Wella
Эх, все я продавец подорожника
Молодежь *** Все, Дем знают меня Wella
Ваша мама ДЕМ знает меня Wella
Ваша папа Дем знает меня Wella
Мама и папа Дем знают меня Wella
Wella Wella, Дем знаешь меня Wella
Вижу, что я все еще этот подорожный продавец
Эх, я занимаюсь, де Дем знаешь меня Wella
эхи, все, я продавец постановки

Молодежь *** Все, Дем знают меня Wella
Ваша мама ДЕМ знает меня Wella
Ваша папа Дем знает меня Wella
Мама и папа Дем знают меня Wella
Wella Wella, Дем знаешь меня Wella
Вижу, что я все еще этот подорожный продавец
Эх, я занимаюсь, де Дем знаешь меня Wella
эхи, все, я продавец постановки

Повторите хорус до исчезновения

О, айба эхи
Спасибо тебе за
Эх, моя мама эххххх
Я помню, я продал Protingain Ohhhhhhhhh
Теперь моя история дон меняется
Дем хочет заставить я вернусь снова Ооом
Ложь, ложь лжи, я иди падать, Орхххххххх

{Голос} верь в себя всех

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет