Текст песни Timaya, Don Jazzy - I Concur

Просмотров: 11 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Timaya, Don Jazzy - I Concur, а также перевод песни и видео или клип.

I concur
Hey I concur
Hey Don Jazzy hey everybody say
Boy no fine I concur
Say I short I concur
Me l'm rich I concur
Everything I concur
I like woman I concur
I like to make una dance I concur
Nwanne shack alcohol oh ooh
Seen a man like me before ooo
Have you ever seen a guy like me before
Upon this scandalous I still dey scatter the floor
Anywhere you go na so my music e go hey
Leggo kpekele
Shaky your eke hey
Kpekele chop and run and kpeke
Kpekele chop and run and kpekele
Make sure you start to dey kpekele
Hey hey hey
Ehem concur concur
Concur concur eh ba
Concur concur
Concur
I dey killy beat I concur
Make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
Ahan
Orugo
Ahan
See
Me l no say the people dem love me and I know oh
Na baba God dey bless me and I know oh
Dema love my style hey
I dey make dem happy
People dem love my style hey
Dem say I dey make dem happy
The mama and the papa dem know me
Children just dey happy
My brother shack alcohol oh ooh
Leggo kpekele
Shaky your eke hey
Kpekele chop and run and kpeke
Kpekele chop and run and kpekele
Make sure you start to dey kpekele
Hey hey hey
Ehem concur concur
Concur concur eh ba
Concur concur
l concur concur
I dey killy beat I concur
Make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
Don Jazzy
Oya asnwa
I be the one dem dey talk about
Anything dem talk
E dey come to go na baba God hey
O ne we gi hey
O ne we gi hey
Omo oni hem newi weya biko wey gboya hey
Osukor hey
Osukor sukor hey
Osukor su nwa nkpi ya biko dabansin oya pass
I concur
Don jazzy concur
Timaya concur
Oya why dem nor go concur hey
My head too big I concur
I get big nose I concur
I too dey floss I concur
As the big head burst dem concur
I dey kill with beat but I concur
Know act like you forgot
I dey make dem liking the bobo
Everybody like the bobo
Hey baby hey baby
Oya make I touch your bottom
Hey baby hey baby
Oya make you shake your bobo
Leggo kpekele
Shaky your kpekele hey
Kpekele chop and run and kpeke hey
Kpekele chop and run and kpekele hey
Make sure you start to dey kpekele
Hey hey hey
Ehem concur concur
Concur concur eh ba
Concur concur
l concur concur
I dey killy beat I concur
Make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh

Я согласен
Эй, я согласен
Эй, Дон Джаззи, эй, все говорят
Мальчик не в порядке, я согласен
Скажи, что я коротышка, я согласен
Я богат, я согласен
Всё, я согласен
Мне нравятся женщины, я согласен
Мне нравится заставлять танцевать, я согласен
Nwanne shack alcohol oh ooh
Видел такого человека, как я, раньше ooo
Вы когда-нибудь видели такого парня, как я, раньше?На этом скандальном я все еще разбрасываю пол
Куда бы ты ни пошел, так что моя музыка идет, эй
Легго кпекеле
Шаки, твой ек, эй
Kpekele chop and run and kpeke
Kpekele chop and run and kpekele
Убедись, что ты начинаешь kpekele
Эй, эй, эй
Эх, согласен
Согласен, согласен, эх ба
Согласен
Согласен
Согласен
Я убиваю, я согласен
Заставляю тебя ныть своей попой
Nwanne shack alcohol oh ooh
Ahan
Orugo
Ahan
See
Me l no say, the people dem dem love me and I know oh
Na baba God dey bezel me and I know oh
Dema love my style hey
I'm they do dem happy
Lud dem love my style hey
Dem say, I'm they do dem happy
The mama and papa dem know me
Child's just dey happy
My brother's chack alcohol oh ooh
Leggo kpekele
Shaky your eke hey
Kpekele chop and run and kpeke
Kpekele chop and run and kpekele
Used you begin to dey kpekele
Hey hey hey
Ehem concur concur
Concur concur eh ba
Concur concur
l concur concur
I'm they killy beat I concur
Saw you wheen your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
Don Jazzy
Oya asnwa
Я тот, о ком они говорят
Все, о чем они говорят
И они приходят, чтобы пойти на баба Бог эй
Один мы ги эй
Один мы ги эй
Омо они хем ньюи вейа бико вей гбоя эй
Осукор эй
Осукор сукор эй
Осукор су нва нкпи я бико дабансин ойя пас
Я согласен
Дон джази согласен
Тимая согласен
Ой, почему они не идут согласен эй
Моя голова слишком большая, я согласен
У меня большой нос, я согласен
Я тоже нить, я согласен
Когда большая голова лопается, они соглашаются
Я убиваю битом, но я согласен
Знай, веди себя так, будто ты забыл
Я заставляю их любить бобо
Всем нравится бобо
Эй, детка, эй, детка
Ой, заставь меня коснуться твоей попки
Эй, детка, эй, детка
Ой, заставь тебя встряхнуть bobo
Leggo kpekele
Shaky your kpekele hey
Kpekele chop and run and kpeke hey
Kpekele chop and run and kpekele hey
Usebly you begin to dey kpekele
Hey hey hey
Ehem concur concur
Concur concur eh ba
Concur concur
l concur concur
I dey killy beat I concur
Save you wheen your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет