Текст песни T.I BLAZE - My Life

Просмотров: 8 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни T.I BLAZE - My Life, а также перевод песни и видео или клип.

Enter
Oh
Oh no, no, no, no, no
Nobody want to know us e dey be, but they are judgemental
Omo, na you go still sort your bills, nobody send your father
Aye yi gan kope meji, omo, shey you remember?
Make no body pressure me, got highness in my liver
Shebi na my life
I can't command, kill myself, oh
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'till I forget myself, oh
Omo, na seven to seven (Oh, oh)
Seven to seven
You no fit know the level wey I dey so
I can't command, kill myself, oh
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'till I forget myself, oh
Omo, na seven to seven
Seven to seven
You no fit know the level wey I dey so
No go dey 'callin my cellular
Dem talk, say life's not spherical
Kilo kan mi, me, I no dey send, oh
If e no be money, koya wa'bigba
Problem no dey finish at all
One dey go, naso one still dey come
Tatata, one time, you don't come
Once you done, you no get chance to come again
No go dey call my cellular
Dem talk, say life's not spherical
Kilo kan mi, me, I no dey send, oh
If e no be money, koya wa'bigba
Problem no dey finish at all
One dey go, naso one still dey come (come oh)
Tatata, one time, you don cum (cum oo)
Once you done, you no get chance to come again
Shebi na my life (Shebi na my life)
I can't command, kill myself, oh (I can't command, kill myself, oh)
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'till I forget myself, oh
Omo, na seven to seven (Oh, oh)
Seven to seven
You no fit know the level wey I dey so
(I can't command, kill myself)
(Omo, I go j'aye-j'aye tire)
(Ma m'oti 'till I forget myself)
(Omo, na seven to seven)
(Seven to seven)
(You no fit know the level wey I dey so)

Входить
Ой
О нет, нет, нет, нет, нет
Никто не хочет нас знать, но они осуждают
Омо, ты все равно разберешь свои счета, твоего отца никто не отправит
Да, йи ган копе меджи, омо, шей, ты помнишь?
Не заставляй меня давить на тело, у меня в печени есть высочество.
Шеби в моей жизни
Я не могу приказывать, убью себя, ох
Омо, я иду джай-джай
Ma m'oti, пока я не забуду себя, ох
Омо, с семи до семи (О, о)
От семи до семи
Ты не знаешь, на каком уровне я так думаю.
Я не могу приказывать, убью себя, ох
Омо, я иду джай-джай
Ma m'oti, пока я не забуду себя, ох
Омо, с семи до семи
От семи до семи
Ты не знаешь, на каком уровне я так думаю.
Нет, позвони мне на сотовый.
Дем говорят, говорят, что жизнь не сферическая.
Кило кан ми, меня, меня не посылают, ох
Если у тебя нет денег, койя ва'бигба
Проблема не решена вообще
Один ушел, но один еще пришел.
Татата, однажды ты не придешь
Как только вы закончите, у вас не будет возможности прийти снова.
Нет, позвони мне на сотовый.
Дем говорят, говорят, что жизнь не сферическая.
Кило кан ми, меня, меня не посылают, ох
Если у тебя нет денег, койя ва'бигба
Проблема не решена вообще
Один они уходят, но один все еще приходит (приходите, ох)
Татата, один раз ты не кончишь (кончи оо)
Как только вы закончите, у вас не будет возможности прийти снова.
Шеби в моей жизни (Шеби в моей жизни)
Я не могу приказывать, убить себя, о (я не могу приказывать, убить себя, о)
Омо, я иду джай-джай
Ma m'oti, пока я не забуду себя, ох
Омо, с семи до семи (О, о)
От семи до семи
Ты не знаешь, на каком уровне я так думаю.
(Я не могу приказывать, убью себя)
(Омо, я иду джа-ай-ай, шин)
(Ма моти, пока я не забуду себя)
(Омо, с семи до семи)
(С семи до семи)
(Ты не знаешь, на каком уровне я так думаю)

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет