Текст песни Rudeboy - Fire Fire
На этой странице находится текст песни Rudeboy - Fire Fire, а также перевод песни и видео или клип.
|
Eh dem go wound oh I dey thanK God say baba God no be mana mana Na so them go open their mouth si badabada But them go wound o Coz them know say the girl she dey hot like fire fire eh ya How them take know abi them be Tekno pana pana Hallelujah ey e Na God dey do am ye e Halelujah ey e Na so she dey scatter the floor killing the show Hallelujah ey e Na only God dey do am ey e Halelujah ye e I see my baby fire fire I say she fire fire Cos today na the d day Oya where is my DJ Make e put am for replay I see my baby fire fire I say she fire fire Coz today na the d day Oya where is my DJ Make e put am for replay I see my baby fire fire I say she fire fire Hallelujah ye e Na God dey do am ey e Halelujah ey e Na so she dey scatter the floor killing the show Hallelujah ey e Na only God dey do am ey e Halelujah ey e I see my baby fire fire I say she fire fire Oh no As e dey hot o Oh no As e dey hot o Eh aunty aunty Omo if na dance you go taya taya eh Na who send you enter the place wey dey fire fire Omo na die o If na birthday sha yo galong you go manya manya eh She is catching the vibe and I'm catching the feeling Somebody call the police o As e dey sweet oh I don't want to leave oh Somebody call the police o As e dey sweet oh I don't want to leave oh Hale hale hale Hallelujah ey e Na God dey do am ey e Halelujah ey e Na so she dey scatter the floor killing the show Hallelujah ey e Na only God dey do am ey e Halelujah ey e I see my baby fire fire I say she fire fire Cos today na the d day Oya where is my DJ Make e put am for replay I see my baby fire fire I say she fire fire Coz today na the d day Oya where is my DJ Make e put am for replay I see my baby fire fire I say she fire fire Hallelujah ey e Na God dey do am ey e Halelujah ey e Na so she dey scatter the floor killing the show Hallelujah ey e eh Na only God dey do am ey e Halelujah ey e I see my baby fire fire I say she fire fire Oh no As e dey hot as e dey hot o Oh no na na na As e dey hot Mr DJ Sound it |
Эх, они ранятся, ох
Я благодарю Бога, скажи Баба, Бог, не будь мана мана
На, так они откроют рот, си бадабада
Но они ранятся
Потому что они знают, что говорят, что девушка горячая, как огонь, огонь, ага.
Как они узнают, что они будут Tekno pana pana
Аллилуйя эй е
Боже, ты это делаешь
Аллилуйя эй е
На, так что она разбросала пол, убивая шоу
Аллилуйя эй е
На только Бог они делают глаза
Аллилуйя да е
Я вижу, как мой ребенок огонь огонь, я говорю, что она огонь огонь
Потому что сегодня день рождения
Ойа, где мой диджей?
Сделай электронку для повтора
Я вижу, как мой ребенок огонь огонь
Я говорю, что она стреляет огнем
Потому что сегодня в день рождения
Ойа, где мой диджей?
Сделай электронку для повтора
Я вижу, как мой ребенок огонь огонь, я говорю, что она огонь огонь
Аллилуйя да
О Боже, они делают это, я смотрю.
Аллилуйя эй е
На, так что она разбросала пол, убивая шоу
Аллилуйя эй е
На только Бог они делают глаза
Аллилуйя эй е
Я вижу, как мой ребенок огонь огонь, я говорю, что она огонь огонь
О нет
Как эй горячо о
О нет
Как эй горячо о
Эх, тётя тётя
Омо, если ты танцуешь, ты пойдешь тая тая, а
Кто пошлет тебя войти в место, где разжигают огонь?
Омо на смерть о
Если на день рождения ша йо галонг, ты пойдешь маня маня, а
Она улавливает атмосферу, а я улавливаю это чувство
Кто-нибудь, позвоните в полицию.
Как мило, ох
Я не хочу уходить, ох
Кто-нибудь, позвоните в полицию.
Как мило, ох
Я не хочу уходить, ох
Хейл-хейл-хейл
Аллилуйя эй е
О Боже, они делают это, я смотрю.
Аллилуйя эй е
На, так что она разбросала пол, убивая шоу
Аллилуйя эй е
На только Бог они делают глаза
Аллилуйя эй е
Я вижу, как мой ребенок огонь огонь, я говорю, что она огонь огонь
Потому что сегодня день рождения
Ойа, где мой диджей?
Сделай электронку для повтора
Я вижу, как мой ребенок огонь огонь
Я говорю, что она стреляет огнем
Потому что сегодня в день рождения
Ойа, где мой диджей?
Сделай электронку для повтора
Я вижу, как мой ребенок огонь огонь
Я говорю, что она стреляет огнем
Аллилуйя эй е
О Боже, они делают это, я смотрю.
Аллилуйя эй е
На, так что она разбросала пол, убивая шоу
Аллилуйя эй эй
На только Бог они делают глаза
Аллилуйя эй е
Я вижу, как мой ребенок огонь огонь
Я говорю, что она стреляет огнем
О нет
Как они горячи, как они горячи
О нет, на-на-на
Как эй горячо
Мистер диджей
Озвучь это