Текст песни Nneka - Suffri

Просмотров: 26 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Nneka - Suffri, а также перевод песни и видео или клип.

Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians,
We dey talk of the redemption, naija, naija
We dey talk of resolutions, oya
Tell me where the solution because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake,
All these lies so

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh

Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother, your wish is my order, oh
But nothing dey change, we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh

Bridge

Suffri, suffri with my soul oh
Suffri, suffri with my soul oh… jeh jeh jeh

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh

Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
As life goes on, I remember all the things I have achieved
Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit,
To see us rise we must rejuvenate
Na bottem we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o

Una Дея разговоры о ур выборов , нигерийцы , нигерийцы ,
Мы Дей разговоры о выкупной , Naija , Naija
Мы Дей разговоры о резолюциях , Oya
Скажи мне, где решение , потому что изменение ничего Дея
Мы просто Дей ян , мы просто Дей спрей , мы просто Дей грабли ,
Вся эта ложь так

Suffri , suffri с душа моя, Jeh Jeh Jeh Jeh
Suffri , suffri с моей душой , Oga вы Дея меня слышите о скажем
Suffri , suffri с моей душой Jeh Jeh Jeh Jeh
Разве ты не вмешиваться в мою душу , да да

На только г богатый человек еще Дея получить ох
Все д Мони , где я Дея идти о
Тем не менее у см. , па только бедняк Дея страдают
Брат, ваше желание мой заказ , о
Но ничего изменить Дея , мы просто Дей ян
Мы просто Дей спрей , мы просто Дея грабли , вся эта ложь

Suffri , suffri с душа моя, Jeh Jeh Jeh Jeh
Suffri , suffri с моей душой , Oga вы Дея меня слышите о скажем
Suffri , suffri с моей душой Jeh Jeh Jeh Jeh
Разве ты не вмешиваться в мою душу , да да

мост

Suffri , suffri с моей душой ой
Suffri , suffri с моей души , о ... Jeh Jeh Jeh

Suffri , suffri с душа моя, Jeh Jeh Jeh Jeh
Suffri , suffri с моей душой , Oga вы Дея меня слышите о скажем
Suffri , suffri с моей душой Jeh Jeh Jeh Jeh
Разве ты не вмешиваться в мою душу , да да

Oga выполнить мои пожелания путешествовать в отдаленные места
Но позвольте моя душа не погибнуть для меня быть одеты в кружевах
Как жизнь продолжается , я помню все, что я достиг
Закат, гром и бури показывают, что мы действительно , реально обманули
На правда вэнь дем Дея Обсуждение сказать па wetin посеешь,
На меня вы идете пожинать , все еще па Сосо ложь , па я мы Дей распространение , спрей, Дей открытый глаз , чтобы видеть обман ,
Чтобы увидеть Поднимемся мы должны омолодить
На bottem мы Дей дэ Дэ
На дно мы Дей дэ Дэ
На дно мы Дей дэ Дэ слишком долго, вниз слишком долго
Джех о Jeh Jeh Jeh о

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет