Текст песни Linobankz - Rescue Me

Просмотров: 5 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Linobankz - Rescue Me, а также перевод песни и видео или клип.

O Rado

Go away Caro

Help me shift Colorado

I don repent mi o fa Igbo

Shay emi nikan no

Kini moshe teyan o she ri

Ayaa ayaaa, Aya ya ya ya



I need a client, wey dey speak Espanol

But my internet connection dey fail since when I dey omuaron

I've been dauling since day of birth, Shay na course of Panadol

I dey try make I meet up, but e no dey work at all



For midnight person go wake up

Come dey think causes of this palava

I don think an sotay I tire

Na eim make me come dey Hala



Come to my rescue come to my rescue

No leave me baba make I no do wetin I no wan do

Malo womi oo Malo womi, womi

No leave me baba mama Lino dey for house



I no wan be first baba I no wan be number one

Just count me put among the best kami mo won kami mo won

I no wan dey daul at all at all

Make person no come dey hit on my chest tell me shift abeg iworiwo

I no dey cross my lane

Gentle me I dey dey

If na my sin baba forgive me

I no go sin again

I'm steady on my lane

If u just bless my way

I no go hang clothes where my hand no reach

Mi koni farawey

О Радо

Уходи, Каро

Помогите мне сдвинуть Колорадо

Я не раскаиваюсь, ми о фа Игбо

Шей Эми Никан нет

Кини Моше Теян О Ше Ри

Айя аяаа, Айя йа йа йа



Мне нужен клиент, если они говорят по-испански.

Но у меня не работает подключение к Интернету с тех пор, как я омарон

Я балуюсь со дня рождения, Шей на курсе Панадола

Я пытаюсь уговорить меня встретиться, но у них ничего не получается



Для полуночника иди просыпайся

Подумайте о причинах этой палавы

Я не думаю, что я устаю

Наэй, заставь меня кончить, Хала



Приди ко мне на помощь, приди ко мне на помощь

Нет, оставь меня, баба, сделай, чтобы я не делал, я не хочу делать

Мало воми оо Мало воми, воми

Нет, оставь меня, бабушка, мама Лино дей, дома.



Я не хочу быть первым, баба, я не хочу быть номером один

Просто считайте, что я попал в число лучших Ками Мо Вон Ками Мо Вон

Я вообще не хочу дей даула

Заставь человека не приходить, они ударят меня в грудь, скажи мне, смена, умоляю Ивориво

Я не перехожу дорогу

Нежнее меня, я дей дей

Если мой грех, баба, прости меня.

Я больше не буду грешить

Я устойчив на своей полосе

Если ты просто благословишь мой путь

Я не вешаю одежду туда, где моя рука не дотягивается

Ми Кони Фарауэй

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет