Текст песни Lawd Inna Works - Dem Dey Talk

Просмотров: 4 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Lawd Inna Works - Dem Dey Talk, а также перевод песни и видео или клип.

Dem dey talk
Bout wi everyday
But wi wi know
Seh all be Lies
Dem thinking wi go fail
But see wi rise
Wi know you dey Hate
But wi nor mind , wi no mind

Everyday you dey talk to people about me
When you see me for the street
Come and say it face to face
You never stop spread rumours about me
Tell mi wey tin be your case
Hater be like you dey craze

Ùuuuoh
Dem dey talk like dem know wah gwan
But dem never know wah gwan
Dem dey talk like dem know wah gwan
Talk like dem know wah gwan

Ùuuuoh
Dem dey talk like dem know wah gwan
But dem never know wah gwan
Dem dey talk like dem know wah gwan
Talk like dem know wah gwan


I nor give a Damn about anything you say
And I nor give a f*** about anything you talk
Make I live my life, only you wey know wossop.
Make I live my life anything I do dem go talk.
Man you no be God
Soon I go blow you go shock
Brother I nor be your mate
Ratie tell dem dem fi stop
Soon dem aguh know
Seh this boy dat bwoy be dope
Me I nor get time
Everyday wi a dey work iieee eeei


Ùuuuoh
Dem dey talk like dem know wah gwan
But dem never know wah gwan
Dem dey talk like dem know wah gwan
Talk like dem know wah gwan

Ùuuuoh
Dem dey talk like dem know wah gwan
But dem never know wah gwan
Dem dey talk like dem know wah gwan
Talk like dem know wah gwan


Dem dey talk
Bout wi everyday
But wi wi know
Seh all be Lies
Dem thinking wi go fail
But see wi rise
Wi know you dey Hate
But wi nor mind , wi no mind

Everyday you dey talk to people about me
When you see me for the street
Come and say it face to face , face 2 face
You never stop spread rumours about me
Tell mi wey tin be your case
Hater be like you dey craze

Ùuuuoh
Dem dey talk like dem know wah gwan
But dem never know wah gwan
Dem dey talk like dem know wah gwan
Talk like dem know wah gwan

Ùuuuoh
Dem dey talk like dem know wah gwan
But dem never know wah gwan
Dem dey talk like dem know wah gwan
Talk like dem know wah gwan

Они говорят...
О нас каждый день...
Но мы знаем...
Говорят, все это ложь...
Они думают, что мы потерпим неудачу...
Но посмотрите, как мы поднимаемся...
Мы знаем, что вы ненавидите...
Но нам все равно, нам все равно...

Каждый день вы говорите людям обо мне...
Когда вы видите меня на улице...
Подойдите и скажите это в лицо...
Вы никогда не перестаете распространять слухи обо мне...
Скажите мне, в чем дело...
Ненавистники, как будто вы сумасшедшие...

Уууух...
Они говорят так, будто знают, что происходит...
Но они никогда не знают, что происходит...
Они говорят так, будто знают, что происходит...
Говорят так, будто знают, что происходит...
Говорят так, будто знают... Вау, давай!

Мне плевать на то, что ты говоришь.
И мне плевать на то, что ты говоришь.
Пусть я живу своей жизнью, только ты знаешь, что к чему.
Пусть я живу своей жизнью, что бы я ни делал, они будут говорить.

Пусть я живу своей жизнью, они будут говорить. Мужик, ты не Бог
Скоро я взорву тебя, ты будешь в шоке
Брат, я тебе не друг
Рэти, скажи им, чтобы остановились
Скоро они узнают
Этот парень крутой
У меня нет времени
Мы работаем каждый день, иииииии

Уууох
Они говорят, будто знают, что происходит
Но они никогда не знают, что происходит
Они говорят, будто знают, что происходит
Говорят, будто знают, что происходит

Уууох
Они говорят, будто знают, что происходит
Но они никогда не знают, что происходит
Они говорят, будто знают, что происходит
Говорят, будто знают, что происходит

Они говорят
О нас каждый день
Но мы будем знать
Говорят, все это ложь
Они думают, что мы потерпим неудачу
Но посмотрите, как мы поднимемся Мы знаем, что ты ненавидишь
Но нам все равно, нам все равно

Ты каждый день говоришь обо мне с людьми
Когда видишь меня на улице
Подойди и скажи это в лицо, в лицо
Ты никогда не перестаешь распространять обо мне слухи
Скажи мне, в чем дело
Ненавистник, ты словно сумасшедший

Уууух
Они говорят так, будто знают, что происходит
Но они никогда не знают, что происходит
Они говорят так, будто знают, что происходит
Говорят так, будто знают, что происходит

Уууух
Они говорят так, будто знают, что происходит
Но они никогда не знают, что происходит
Они говорят так, будто знают, что происходит
Говорят так, будто знают, что происходит

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет