Текст песни HuNter - Happy Day
Просмотров: 4
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным
На этой странице находится текст песни HuNter - Happy Day, а также перевод песни и видео или клип.
|
If You’re blessed with abundance Na because of others, no come Dey gberaga Man Dey rise, man Dey fall , anything fit sup before the time, you no fit blame God Who be your vendor ? Oh lord it’s an happy day Owolomakinde, steady grinding no delay Na money i dey chase oo Oh lord it’s an happy day Owolomakinde, steady grinding no delay Na money i dey chase oo Iceman I just wan Dey,Dey my Day Make I Dey flex like Olaimde E don tay, nobe today Wey we Dey grind but d hustle no Dey pay Baba God change my story Everyday I Dey give you glory To make this money you know I’m in hurry When I was in uni ilorin All this girls no Dey look my face Dem tell me say inno be their taste Now I Dey here Dey run my race No check on ham Na money i Dey chase God no go shame us If we no make money dem go blame us I Dey hustle I Dey try to be famous After all enemies still Dey blame us Oh lord it’s an happy day Owolomakinde, steady grinding no delay Na money i dey chase oo Oh lord it’s an happy day Owolomakinde, steady grinding no delay Na money i dey chase oo Everybody hustling base on one or two, yo, steady balling for the goonz, no day off for paper, so connect pelu awon toni guru update lowo, thou Dey wanna see your downfall, Omo ogbon jara e ko de stand tall Shanawole bi isakaba emalo dare mi Keto reran to dabi lion ema pe o rare ni Lyrically bad guy Typically big flows Gold yapa Lorun phorgically mo di Rick Ross Won fe mute mi won fe pami lenumo Mi o gba orin laye momimo Baoku ise o tan level mi ti high Eyin ten beef temperature yin ti rise Ologini mi ti gun aja oju ti tole o toko Owo yapa lapo gold yapa ninu gorodo Orin yapa lenu atupa wa ole ku ororo yapa ninu kolobo Mo kill many show back 2 back Enemies tobe simi mo funwon ni first attack Won subu lule padi won subu yakata Won pariwo Hunter Lee I stand balance like C go gongo Ororo igbala mbe fomo tologo Oh lord it’s an happy day Owolomakinde, steady grinding no delay Na money i dey chase oo Oh lord it’s an happy day Owolomakinde, steady grinding no delay Na money i dey chase oo Смотрите также: |