Текст песни Ebere - Your Love

Просмотров: 1 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Ebere - Your Love, а также перевод песни и видео или клип.

Your love dey make me korin korin
E dey make my headi turning turning
E dey make me want to singing singing
E dey sweet me passi kulikuli
Your loving no be mai mai
E dey do me likei honey honey
You dey show me plenty loving loving
Wey dey make me wanto korin korin
O my God You're my honey
You're my sweet sugar pie
Loving you me never sorry
No be lie no be story
The kind love wey show me
I no go lie e dey high me
Everybody just dey ask me
Wetin I chop wey dey sweet me
I no mind to dey carry Jedi
Agbo Jedi no dey cure my sick
Loving you just dey make me wanto sing
Your love dey make me korin korin
E dey make my headi turning turning
E dey make me want to singing singing
E dey sweet me passi kulikuli
Your loving no be mai mai
E dey do me likei honey honey
You dey show me plenty loving loving
Wey dey make me wanto korin korin
Devil say I go falter
Say na just time matter
But your love no be water
E no dey melt like butter
In you I live and have my being
By your Spirit I am living
Father son and Holy Spirit
You're the one that I am flaunting
Even in my resume
Loving you na my hobby
Everybody just dey wonder
But I tell them say
Your love dey make me korin korin
E dey make my headi turning turning
E dey make me want to singing singing
E dey sweet me passi kulikuli
Your loving no be mai mai
E dey do me likei honey honey
You dey show me plenty loving loving
Wey dey make me wanto korin korin
Who God has blessed on earth
There's no man who can curse him
More than my earthly father
You show me love more than I can fathom
Your love dey make me (Korin korin)
Make my headi (Turning turning)
Make me wanto (Singing singing)
Sweet me passi (Kuli kuli)
Your loving no be (Mai mai)
Do me likei (Honey Honey)
Show me plenty (Loving loving)
Make me want to (Korin korin)
Your love dey make o(Korin korin)
Make my headi eee (Turning turning)
Make me wanto sing o (Singing singing)
Sweet me passi kuli yaaah (Kuli kuli)
E no be (Mai mai)
Do me likei honey eh (Honey Honey)
Show me plenty loving (Loving loving)
Ooo Jesus, hah (Korin korin)
You do me good, you do me fine (Korin korin)
You do me well (Turning turning)
Lord I'm so grateful (Singing singing)
You are so faithful (Kuli kuli)
Lord i cannot tell it all (Mai mai)
For my life you gave it all (Honey Honey)
Oh my Lord o (Loving loving)
Why you love me so (Korin korin)
Ooo (korin korin)
Oh my (Turning turning)
Jesus (Singing singing)
You are so good (Kuli kuli)
To mee (Mai mai)
All my life (Honey Honey)
I'm grateful (Loving loving)
Korin korin
Korin korin

Смотрите также:

Все тексты Ebere →

Твоя любовь делает меня корин корин
И они заставляют мою голову поворачиваться
И они заставляют меня хотеть петь, петь
Э дей сладкий мне пасси куликули
Твоя любовь, нет, май, май
И они мне нравятся, мед, милый
Ты покажешь мне много любви, любви.
Вей, они заставляют меня хотеть Корин Корин
О мой Бог, ты мой сладкий
Ты мой сладкий сахарный пирог
Любя тебя, я никогда не сожалею
Нет лжи, нет истории
Та добрая любовь, которую мы мне покажем
Я не буду врать, и они меня высоко ценят.
Все просто спрашивают меня
Что я рублю, как мило мне
Я не против, чтобы они несли джедаев
Агбо Джедай, не вылечи меня от болезни
Любя тебя, ты просто заставляешь меня хотеть петь
Твоя любовь делает меня корин корин
И они заставляют мою голову поворачиваться
И они заставляют меня хотеть петь, петь
Э дей сладкий мне пасси куликули
Твоя любовь, нет, май, май
И они мне нравятся, мед, милый
Ты покажешь мне много любви, любви.
Вей, они заставляют меня хотеть Корин Корин
Дьявол сказал, что я спотыкаюсь
Скажи нет, просто время имеет значение
Но твоя любовь не будет водой
E нет, они тают, как масло.
В тебе я живу и существую
Твоим Духом я живу
Отец, сын и Святой Дух
Ты тот, кем я щеголяю
Даже в моем резюме
Люблю тебя, мое хобби
Все просто задаются вопросом
Но я говорю им, скажи
Твоя любовь делает меня корин корин
И они заставляют мою голову поворачиваться
И они заставляют меня хотеть петь, петь
Э дей сладкий мне пасси куликули
Твоя любовь, нет, май, май
И они мне нравятся, мед, милый
Ты покажешь мне много любви, любви.
Вей, они заставляют меня хотеть Корин Корин
Кого Бог благословил на земле
Нет человека, который мог бы проклясть его
Больше, чем мой земной отец
Ты показываешь мне любовь больше, чем я могу себе представить
Твоя любовь делает меня (Корин Корин)
Сделай мне голову (поворот, поворот)
Заставь меня хотеть (Пение, пение)
Сладкая мне пасси (Кули кули)
Твоя любящая не быть (Май Май)
Понравишься мне (Милая, дорогая)
Покажи мне много (Любящая, любящая)
Заставь меня хотеть (Корин Корин)
Твоя любовь, которую они делают (Корин Корин)
Сделайте мой headi eee (поворот, поворот)
Заставь меня хотеть петь (Пение, пение)
Сладкая мне, пасси кули дааа (Кули кули)
E no be (Май Май)
Мне нравится, милый, а (Милый, милый)
Покажи мне много любви (любя, любя)
Ооо Иисус, ха (Корин Корин)
Ты делаешь мне хорошо, ты делаешь мне хорошо (Корин Корин)
Ты делаешь мне хорошо (поворот, поворот)
Господи, я так благодарен (пою, пою)
Ты такой верный (Кули кули)
Господи, я не могу рассказать всего (Май Май)
За мою жизнь ты отдал все (Дорогая, дорогая)
О, мой Господь, о (Любящий, любящий)
Почему ты меня так любишь (Корин корин)
Ооо (корин корин)
О боже (поворот, поворот)
Иисус (Поет, поет)
Ты такой хороший (Кули кули)
Ко мне (Май Май)
Всю свою жизнь (Милая, дорогая)
Я благодарен (Люблю, люблю)
Корин Корин
Корин Корин

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет