Текст песни Burna Boy - Common Person
На этой странице находится текст песни Burna Boy - Common Person, а также перевод песни и видео или клип.
|
(Funk-) (Funkula) Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own Because na God, I dey put all my faith Food for my plate, fit no do me jo Mm, balanso Even as things no dey go my way Even in days where no get nothing at all Mm, balanso Na me wey dey drive your bus Na me wey drive your keke Mm, balanso Na me wey dey run around Na me do the job Mm, balanso I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own Смотрите также: |
(Фанк-)
(Функула)
На мой взгляд, они убрали дом
Мне нужно, чтобы они помыли машину
На меня они готовят ununu
Мне нужно, чтобы они постирали тряпку
Мне кажется, они работают в твоем магазине.
На меня они ястреб унуну
Я обычный человек, но мое счастье, ох, все равно будет моим
Каждый получает роль, ни в коем случае не говорите, что ваша собственная роль передает мою собственную
Я обычный человек, но мое счастье, ох, все равно будет моим
Каждый получает роль, ни в коем случае не говорите, что ваша собственная роль передает мою собственную
Потому что, Боже, я вложил всю свою веру
Еда для моей тарелки, не подходит, сделай мне, Джо.
Мм, балансо
Несмотря на то, что дела идут не так, как я хочу
Даже в дни, когда вообще ничего не получаешь
Мм, балансо
На мой взгляд, они водят твой автобус
На мой взгляд, ты поведешь свой кеке
Мм, балансо
На меня они бегают
Най меня сделать работу
Мм, балансо
Я обычный человек, но мое счастье, ох, все равно будет моим
Каждый получает роль, ни в коем случае не говорите, что ваша собственная роль передает мою собственную