Текст песни Brymo - Rara Rira

Просмотров: 4 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Brymo - Rara Rira, а также перевод песни и видео или клип.

Me and my guys
Our party no dey end
Miss white dey for house
She go stay with us till the dawn
We dey talk the talk we dey work
We dey pay for things wey we want
All the dreams of yesterday
Dem go come true tomorrow
Everybody wey we meet
For the places wey we dey go
Dem like to jolly
Like to talk shit
And do the things dem dey talk
We no get the time to dey fuss
Wahala dey we go solve
Life too short to worry too much
And wait for God to come
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira
Me and my guys
Our party no dey end
Conversation till dawn
Shayo for we cups
We dey talk big talk we dey work
We dey like things wey be posh
All the dreams of yesterday
Must to come true tomorrow
Everytime we dey for town
We dey make the people happy
Dem dey talk to us, they walk to us
Say dem like the way we dey roll
We no get the time to dey fuss
Wahala dey we go solve
Life too short to worry too much
And wait for God to come
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara
Me and the people
Our hard work been no dey pay
The world dey turn
We dey constantly on the run
Everybody dey come
Dem dey bring chains and the cuffs
Dark skin people dey run run
Some dey wait for help from the Lord

Смотрите также:

Все тексты Brymo →

Я и мои парни
Наша вечеринка не заканчивается
Мисс Уайт дома
Она останется с нами до рассвета
Мы говорим то, что говорим, мы работаем
Мы платим за то, что хотим
Все мечты вчерашнего дня
Они сбудутся завтра
Все, кого мы встречаем
В местах, куда мы ходим
Они любят веселиться
Любят болтать всякую чушь
И делать то, о чем говорят
У нас нет времени суетиться
Проблемы мы решим
Жизнь слишком коротка, чтобы слишком много беспокоиться
И ждать, пока Бог придет
Рара рира арэ рара рира
Рара рира арэ рара рира
Бам бам бубам бам бэй
Рара рира
Бам бам бубум бам бэй
Рара рира
Рара рира арэ рара рира
Рара рира арэ рара рира
Бам бам бубам бам бэй
Рара рира
Бам бам бубум бам залив
Рара рира
Я и мои парни
Наша вечеринка не заканчивается
Разговоры до рассвета
Шайо для наших чашек
Мы много говорим, много работаем
Нам нравятся шикарные вещи
Все мечты вчерашнего дня
Должны сбыться завтра
Каждый раз, когда мы в городе
Мы делаем людей счастливыми
Они разговаривают с нами, они подходят к нам
Говорят, им нравится, как мы едем
У нас нет времени суетиться
Проблемы мы решим
Жизнь слишком коротка, чтобы слишком много беспокоиться
И ждать, пока Бог придет
Рара рира арэ рара рира
Рара рира арэ рара рира
Бам бам бубам бам залив
Рара рира
Бам бам бубум бам залив
Рара рира
Бам бам бубам бам залив
Рара рира
Рара рира арэ рара рира
Бам бам бубам бам залив
Рара Рира
Бам бам бубум бам бэй
Рара
Я и люди
Наш тяжелый труд не приносит результатов
Мир переворачивается
Мы постоянно в бегах
Все приходят
Они приносят цепи и наручники
Темнокожие люди бегут, бегут
Некоторые ждут помощи от Господа

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет