Текст песни Bracket ft. P-square - No Time

Просмотров: 22 0 чел. считают текст песни верным 0 чел. считают текст песни неверным

На этой странице находится текст песни Bracket ft. P-square - No Time, а также перевод песни и видео или клип.

Bracket

No time eh ah
na bracket eh
ape planet
.................
peter and paul
dey don kolo eh
na na

Verse 1

No time eh
that's why me I say make i yarn tori eh
the thing the thing wey dey vex me eh
na the same thing wey dey vex you eh
For this world, the good dey die
and for the bad, na them dey survive.
See I don try make I ask God why
e con be like say i dey waste my time
oya everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
if you wan do good
make you go cold eh
without it, some people go scatter your brain

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

Verse 2

Na this thing dey make me kolo eh
better thing better thing no dey last eh
if you dey hear me,
no doubt me eh .
Believe me that na true story eh
walahi
everybody no time eh
see our name na the bracket.
Before, we do that song happy day
but now we don comot with
yori yori eh

I say everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
If you wan do good,
make you go cold eh
without it, some people go blow off your brain.

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

P Square

Se una dey see
as peter and paul and bracket
them don dey go
I remember when we do gbedu last night
them don kolo
them say we no sabi sing eh
some say na only dance we dey dance eh
we con bring back bizzy body eh
temptation
them say na copy copy na copy copy eh
we go back again and bring do me
and roll it eh
with a good video
wetin remain eh?

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

e ye ..... (repeatedly)

Bridge

Omo no time
better thing no dey last
no time eh
better thing better thing no dey last eh
na bracket eh
peter and paul don kolo eh
today na today
If e dey do you yori yori eh
everybody make una dey joli eh

make una throw una hands in the air

if you wan do good, make you go cold eh
without it, some people go take you dey play play.

[back to chorus]

e ye...(repeatedly)

кронштейн

Нет времени да ах
на кронштейн да
обезьяна планеты
.................
Петра и Павла
Дей дон коло а
NA NA

Стих 1

Нет времени да
Вот почему мне, что я говорю сделать я пряжа торы а
вещьвещь вэй Дей досадить мне да
наодно и то же вэй Дей теснить вас да
Для этого мира,хорошо Дей умереть
иплохо, на их дея выжить.
Видите, я дон попробовать сделать я прошу у Бога, почему
е кон быть как, скажем, я Дей тратить свое время
оя все сделать Una Дей Joli а
сделать Una бросок Una руки в воздухе
Если Вы бледный делать добро
чтобы вы идете холодно да
без него, некоторые люди идут рассеивают ваш мозг

хор

на это дело вэй Дей сделать мне
Коло а & GT ; 3x
эта вещь вэй Дей сделать мне
Коло а коло а
да да

я говорю на эту вещь вэй Дей сделать мне
Коло а & GT ; 3x
эта вещь вэй Дей сделать мне
Коло а коло а
да да

Стих 2

На это дело Дей сделать мне коло а
быть лучше, лучше , что не Дей длятся да
если вы Дей слышишь меня,
Без сомнения меня да.
Поверьте мне, что на правдивая история да
walahi
все нет времени да
см наше имя накронштейн .
Раньше мы эту песню счастливый день
но теперь мы не comot с
ёри ёри а

Я говорю все сделать Una Дей Joli а
сделать Una бросок Una руки в воздухе
Если Вы бледный делать добро,
чтобы вы идете холодно да
без него, некоторые люди идут сдуть ваш мозг.

хор

на это дело вэй Дей сделать мне
Коло а & GT ; 3x
эта вещь вэй Дей сделать мне
Коло а коло а
да да

я говорю на эту вещь вэй Дей сделать мне
Коло а & GT ; 3x
эта вещь вэй Дей сделать мне
Коло а коло а
да да

P Square

Se Una Дей см
как Петр и Павел и кронштейном
их надеть Дей перейти
Я помню, когда мы делаем gbedu прошлой ночью
их надеть Коло
они говорят, мы не саби не петь да
некоторые говорят, что на единственный танец, мы Дей танцевать да
мы против вернуть Биззи тело да
искушение
они говорят на скопируйте скопировать на копирование Скопируйте а
мы вернемся снова и принести сделать мне
и свернуть его да
с хорошей видео
wetin остаются да?

хор

на это дело вэй Дей сделать мне
Коло а & GT ; 3x
эта вещь вэй Дей сделать мне
Коло а коло а
да да

я говорю на эту вещь вэй Дей сделать мне
Коло а & GT ; 3x
эта вещь вэй Дей сделать мне
Коло а коло а
да да

е вы ..... (повторно)

мост

Не ОМО нет времени
быть лучше, не Дей в прошлом
нет времени да
быть лучше, лучше , что не Дей длятся да
на кронштейн да
Петра и Павла дон Коло а
сегодня на сегодня
Если е Дей вы Йори ёри а
все сделать Una Дей Joli а

сделать Una бросок Una руки в воздухе

Если Вы бледный делать добро, чтобы вы идете холодно да
без него, некоторые люди идут принять вас Дей , играть, играть .

[вернуться к Припев]

е вы ... ( неоднократно )

Опрос: Верный ли текст песни?
Да Нет